kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

jaywon – killer كلمات اغاني

Loading...

these beat make me wanna sing
(kennis music) make me wanna sing some song
popping popping on the beat
jaywon and vip
popping popping on the beat
jaywon and vip
shez a k!ller k!ller k!ller eh chale
shez a k!ller k!ller k!ller eh
shez a k!ller k!ller k!ller eh park well
shez a k!ller k!ller k!ller eh
the way she whine am oooo
the way she do am ooo
the way she whine am goooo
the way she do am oooo
shez a born k!ller, attack her
she like to play well well, why we are here
na to do am konko konko below
and she like to take am slow slow slow dey go
arabaribi raba o ti di ban ban di gban gban
araba ribiraba egbami koto pami
i dey like am so
i dey feel am so, medicine wey you give gan
no fit cure my soul
shez a k!ller k!ller k!ller eh chale
shez a k!ller k!ller k!ller eh
shez a k!ller k!ller k!ller eh park well
shez a k!ller k!ller k!ller eh
the way she whine am oooo
the way she do am ooo
the way she whine am goooo
the way she do am oooo
wanawekunmi eh
girl you dey k!ll me sofly, softly
wetin you dey do me so
na hin dey make feel like say
i wan die eh eh, i wan die eh
(ghana)
wetin you dey do me so
na hin dey make feel like say
i wan die eh eh, i wan die eh
shez a k!ller k!ller k!ller eh chale
shez a k!ller k!ller k!ller eh
shez a k!ller k!ller k!ller eh park well
shez a k!ller k!ller k!ller eh
the way she whine am oooo
the way she do am ooo
the way she whine am goooo
the way she do am oooo
the way she dey do that thing make me going rarara
ahah my baby so fine like a sunshine
omo _____ i like to keep it all night
when she walk when she talk she dey blow my mind
i no jam shez always on my mind
_________________
_____________________
i wanna be with you sometime till infinity
_______________
_________________
baby don’t treat me like a stranger
the way you dey whine it, the way you dey shake it
the way you dey move it oyah oyah
shez a k!ller k!ller k!ller eh chale
shez a k!ller k!ller k!ller eh
shez a k!ller k!ller k!ller eh park well
shez a k!ller k!ller k!ller eh
the way she whine am oooo
the way she do am ooo
the way she whine am goooo
the way she do am oooo

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...