jaywillz – concentrate كلمات اغاني
rollboy
man need to concentrate
’cause the one wey i get
i swear, it’s not enough for me (never never)
this kind thing fit make a man craze oh (craze, craze, craze oh) a
hustle from mornin’ ’til night
yet, it’s not enough for me
i’ve been tryin’ just to focus
i’ve been livin’ on a low cost
’cause man no get strength for the gee plus
carry my own like jesus (carry your cross)
man don been climb bus
if you get sense, no dey make noise
did all the things that i could
i don’t think i need to prove it oh
so, i just want to de_y_y my own
i no want wahala
no give me palava oh
so, i just want to de_y_y my own
i no want wahala
no give me palava oh
yeah
wetin man never see
where man never go (hmm_mm)
i don go okokomaiko
i don see many men go
hmm
inside life, koleyewon
give them all, koleyowon
life is a mathematics
solve your own jagbajantis
i’ve been tryin’ just to focus
i’ve been livin’ on a low cost
’cause man no get strength for the gee plus
carry my own like jesus (carry your cross)
man don been climb bus
if you get sense, no dey make noise
did all the things that i could
i don’t think i need to prove it oh
so, i just want to de_y_y my own
i no want wahala
no give me palava oh
so, i just want to de_y_y my own
i no want wahala
no give me palava oh
so, i just want to de_y_y my own
i no want wahala
no give me palava oh
so, i just want to de_y_y my own
i no want wahala
no give me palava oh
i just want to dey oh, ah
no dey give me stress, eh
henny and i
coke and loud, i go stair
كلمات أغنية عشوائية
- la la love you › la la love you – poco a poco كلمات اغاني
- venus james › venus james – shape shift كلمات اغاني
- gerbia › gerbia – toute m’énarve كلمات اغاني
- los fuertes del norte › los fuertes del norte – no puedo inclinarme كلمات اغاني
- larryfisherboy feat victoria monet › larryfisherboy feat. victoria monét – thinking كلمات اغاني
- jelena karleusa › jelena karleusa – gde smo pogresili mi كلمات اغاني
- szn › szn – tropicana كلمات اغاني
- thomas rodger › thomas rodger – original كلمات اغاني
- all nations worship assembly atlanta › all nations worship assembly atlanta – most beautiful كلمات اغاني
- cozee boy › cozee boy – endless doob كلمات اغاني