jayblu – 100 percent كلمات اغاني
give thanks to god for life
man ah die rich still
jayblu
hadwon baby
whole lotta things ina this life is underrated
you dey alive and you dey complain say you naked
forget say man wey don die no fit wear gucci
na you wey dey alive na him fit wear gucci
so my brother give thanks to jah
even though e never dey make you believe say e go soon come
i no know wetin god don do for you but him love for me na 100 percent ooooo
him grace na 100 percent ooooo
i no deserve am but na 100 percent ooooo
him love na 100 percent ooooo yeah
you know
so many people will say
i don’t have a house, there’s no money, i don’t have a car, so why should i be happy
there’s nothing to thank god for
but you’re alive, you can breathe
your hands can move, your legs can walk
you can see, you can hear, you can feel
a whole lot of people don’t have that so that’s big enough a reason to be alive
i no know why you dey bless me sha
and with the way you connect me sha
no enemy go fit to burn my cable
na for their presence you prepare my table
i turn honorable
chei, baba na you be the way
voodoo and otimokpo no fit contest
baba wey make babalawo confess
ehhh
whole lotta things ina this life is underrated
you dey alive and you dey complain say you naked
forget say man wey don die no fit wear gucci
na you wey dey alive na him fit wear gucci
so my brother give thanks to jah
even though e never dey make you believe say e go soon come
i no know wetin god don do for you but him love for me na 100 percent ooooo
him grace na 100 percent ooooo
i no deserve am but na 100 percent ooooo
him love na 100 percent ooooo yeah
na 100 percent ooooo
him love na 100 percent ooooo yeah
كلمات أغنية عشوائية
- vmx › vmx – canterò كلمات اغاني
- the hatpin original cast › the hatpin original cast – the hatpin كلمات اغاني
- feltzpreviewscovers › feltzpreviewscovers – american royalty * كلمات اغاني
- felix cartal › felix cartal – don’t turn on the lights (laidback luke remix) كلمات اغاني
- ix fall › ix fall$ – december كلمات اغاني
- blueprint › blueprint – independently paid كلمات اغاني
- kim dong ryul › kim dong ryul – 그건 말야 (that’s because) كلمات اغاني
- constant flow › constant flow – sleep كلمات اغاني
- lionder › lionder – crying in your sleep كلمات اغاني
- medina azahara › medina azahara – tú llenas mi alma كلمات اغاني