kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

jay mün – show dem كلمات اغاني

Loading...

hook:

oya make we show dem, tell them
say na we be the coolest
jekalo make i show you something
see all we do is win every contest

daga nan har gabas
yanma har kudu
see baba god dey for we side o
so tell them day na we be the coolest

verse :

i no dey high no dey drink nothing fun missing
na the truth i dey talk i no dey fear pesin
you can ask at my block i’m a cool pesin
this is food for your thought make u learn lesson

see i ball in the spirit
and am higher than ceilings
see the flesh i be k!lling
its the life i be living

they say we christian boys no dey fun to chill with
then they go look for someone else to sin with

if it ain’t about the word make you clear jor
see i’m filled with his praiz like adejoh
when we step on the stage its an encore
gospel rappers doper than the rest of them jor

ever seen the cool kids
we dey speak in tongues
never in the movies
we dey cast demons 2x

hook:

oya make we show dem, tell them
say na we be the coolest
jekalo make i show you something
see all we do is win every contest

daga nan har gabas
yanma har kudu
see baba god dey for we side o
so tell them day na we be the coolest

verse:

church boys be the illest
we the fun guys
we be like water for fridge
we dey turn ice
we steady getting higher
like the pump price
e be like leicester win the league
you dey surprise ?

coolest kid me i dine with a holy host
when we drink with my guys its a holy toast
see the word of the lord is a daily dose
when you take it you’re filled with the holy ghost

see this world bad o
make you melo melo
this life no fair o
no be yelo yelo
when you hear the shout o
make you selo selo
want to be like us o
make them celo celo x 2

hook:

oya make we show dem, tell them
say na we be the coolest
jekalo make i show you something
see all we do is win every contest

daga nan har gabas
yanma har kudu
see baba god dey for we side o
so tell them day na we be the coolest

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...