kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

janzzi – yawa dey كلمات اغاني

Loading...

i am janzzi
yawa dey x2

baby carry load for her backside
dae like cake wey dem package
body hotter than a fire
i swr i no go ever tire

make i dae your body like a tattoo
anywhere you go i go follow

cause the thing wen i want
na the thing wen you get
you the best that i’ve ever seen

girl i don dae waka waka
looking for lover lover
i dae find that woman
wey i go love wey go love me back

say i don dae waka waka
looking for lover lover
only you i see
wey i really want to dae call my own

if i love and you no love (yawa dey)
i call you boo but you say bro (yawa dey)
i dae the zone but na bro zone (yawa dey)
yawa dey (yawa dey)

baby girl make you come for me
gimme that your fire make e burn for me
make you do the dirty when you come to me (yawa dey)

but anytime i call for you
you no con dae gimme what i want from you
you dae do me like i’m not the one for you (yawa dey)

girl i dae tell you today
say your love be the thing when i want
say your love be the thing, wey dey make me do, all the things wen you see me dae do

girl i dae tell you today
e be you wey dae do me like this
e be you wey dae leave me amazed, i dae gaze
at the beauty that glows on your face

girl i don dae waka waka
looking for lover lover
i dae find that woman
wey i go love wey go love me back

say i don dae waka waka
looking for lover lover
only you i see
wey i really want to dae call my own

if i love and you no love (yawa dey)
i call you boo but you say bro (yawa dey)
i dae the zone but na bro zone (yawa dey)
yawa dey (yawa dey)

baby girl make you come for me
gimme that your fire make e burn for me
make you do the dirty when you come to me (yawa dey)

but anytime i call for you
you no con dae gimme what i want from you
you dae do me like i’m not the one for you (yawa dey)

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...