kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

jaido p feat. joeboy – mama mia (feat. joeboy) كلمات اغاني

Loading...

shopla
p
yes

e ayy ayy, baby yo

girl i know you carry something (kúrò n’bẹ)
wey dey give me energy (energy)
baby shey you cover me?(tell me shey you cover me?)
baby you go chop my money
i know your bill is all on me(on me)
girl you know you’re all i need(oh girl you know you’re all i need)

eh, eh, mama mia
tell me how to live at your
eh, mama mia
you’re my medicine, mama mia
i no go like to bother you
but i go like
make you dey call me brother(yes)

pe mi l’òrukọ’
fà mí n’irun gbọn
oreke, my darling
she call me àgbàyà
pe mi l’òrukọ’
fà mí n’irun gbọn (fà mí n’irun gbọn)
oreke, my darling (joeboy pon deck)
she tell me, nakwana

i really wish that i get to you
so you go relieve my p
be like say you no believe, say
wetin i get, electrical eh
i get money for my pocket
and i wanna be your socket o
make your barca jam my bonnet o
girl i’m just being honest, oh_uh_oh

mama mia, tell me how to live at your, eh
mama mia, you’re my medicine
mama mia, i no go like to bother you
but i go like make you call me brother

pe mi l’òrukọ’
fà mí n’irun gbọn
oreke, my darling
she call me àgbàyà
pe mi l’òrukọ’ (oh oh)
fà mí n’irun gbọn (fà mí n’irun gbọn)
oreke, my darling
she tell me, nakwana

du_du_du_du_du ah ah

it’s stg

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...