jahrdel – chairman كلمات اغاني
itunexxx
jahrdel!!
mad vibes
i no come here to suffer
when my people dey cashout o
i no come here to do yes sir
when my mate na the chairman o
i no come here to suffer
when my people dey cashout o
i no come here to do yes sir
when my mates na the chairman
me i gas be chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas be chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas bе chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas bе chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
oh lord
oh lord abeg
as i dey work and i dey pray
make i getti money pass dangote
oh lord
i no come to suffer
as i dey work
make i getti money pass otedola
i no come here to suffer
when my people dey cashout o
i no come here to do yes sir
when my mate na the chairman o
i no come here to suffer (suffer)
when my people dey cashout o
i no come here to do yes sir
when my mates na the chairman
me i gas be chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas be chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas be chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas be chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas be
me i gas be
me i gas be
chairman
i just wan be chairman
i just wan be odogwu
i just wan be
i just wa be
i just wan be chairman
i just wan be chairman
i just wan be odogwu
كلمات أغنية عشوائية
- jtc mario › jtć mariø – lethal injection كلمات اغاني
- tygris ghm › tygris ghm – live from o2 كلمات اغاني
- jauz ship wrek › jauz & ship wrek – reality كلمات اغاني
- pak man › pak-man – 48 bars, pt. 3 كلمات اغاني
- angel haze › angel haze – fear&loathing كلمات اغاني
- lucky number › lucky number – blue moon كلمات اغاني
- lily forte › lily forte – one ways كلمات اغاني
- zabson › żabson – jajeczka كلمات اغاني
- hst › hst – memento mori كلمات اغاني
- עטר מיינר › עטר מיינר – ima – אמא – atar mayner كلمات اغاني