jah bless – 36 dd كلمات اغاني
36 dd lyrics
jaga bless
me i like it girl me i like it and you gat it girl where you gat it
girl where are you from cos this your yarnsh fit make a man come
you from jobuck or akwa ibom cos me no understand make me understand
nibo lo ti ri 36 double d moni nibo lo ti ri 36 double d
you from ghana akuwaba you from lagos so wapa
you from jamaica kataguwan omo make me understand me won understand
see if you speak english or you dey speak french ogini sey you be igbo girl
nibo lo tiwa sey you bi yoruba australian or ashian
the kaka wey you carry nibo lo tiri 36 double d mo ni nibo lo tiri 36 double d
wod up girl you american are you from london girl italy carbonita
are you a spanish girl cos the way you dey whyne fpr this club
and your cat walk make mе wanna speak dosh
chinese _________________________________
thе kaka wey you carry nibo lo tiri 36 double d moni nibo lo tiri 36 double d
where you from where you from you from ghaniana or jamaica
you from nigeria or liberia you from utopo or isoko abi ijebu lo ti wa
cos this your yarnsh fit make a man come
you from joburg or akwa ibom cos me no understand make me understand
nibo lo tiri 36 double d moni nibo lo tiri 36 double d
كلمات أغنية عشوائية
- pierce fulton › pierce fulton – no more كلمات اغاني
- fetal pulse › fetal pulse – urban oasis كلمات اغاني
- nrec › nrec – dig deeper كلمات اغاني
- tahta menezes › tahta menezes – mulher rendeira كلمات اغاني
- ben githae › ben githae – kumuramurwo كلمات اغاني
- the homewreckers › the homewreckers – my babe كلمات اغاني
- jamal abdillah › jamal abdillah – keterlanjuran denganmu كلمات اغاني
- lil durk › lil durk – my beyoncé كلمات اغاني
- lord and master › lord and master – tornado كلمات اغاني
- evan sinton › evan sinton – open sight كلمات اغاني