kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

jaguarabel – kinigon كلمات اغاني

Loading...

{intro]
she don dey form gen gen

ehhhhh
ehhhhh
oh bai bai bai bai

ehhhhh
ehhhhh
oh bai bai bai bai

[verse 1]
said i can’t get over you
cause i love things you do (yeah yeah)
but you turn me to mumu
cause i talk say i love you (yeah yeah)

[chorus]
kinigonikonigonikonigonikonigonkonigongongon
iye! iye! iye!

kinigonikonigonikonigonikonigonkonigongongon
iye! iye! iye!

[verse 2]
kinigonigon, why you do my like e dum dum?
i telli you say na me be the don gon
na me be the n-gga wey look like a n-gga wey sabi the person wey dey organize the function
these other girls be telling me they want some
cause they know i be feeling that your bumbum
so why you wanna play me like e bom boy?
so baby abeg meet me at the function

she be player like e zlatan
falling n-ggas hand down
when i’m in the area
she never wanna calm down
take it easy ahn-ahn
getting busy na-na
drive her crazy in a benz
she never want a honda

[pre-chorus]
kinigonigon
dj, play my song
let show these pretty ladies how i sing the song
mo ni konikon
won’t you face your front
she dey do that dutty wine wey make her turn me on

{chorus]
kinigonikonigonikonigonikonigonikonikongongon
(she don dey form gen gen)
iye! iye! iye!

kinigonikonigonikonigonikonigonikoongongon
(she don dey form gen gen)
iye! iye! iye!

[bridge]
cause i can’t get over you baby (can’t get over you baby)
cause i’m in love with the things you do (iye iye iye iye)
i cannot let you go baby (cannot let you go yeah)
cause i’m loving the things you do
iye! iye!

amaka do me strong thing (amaka disappoint me)
nneka start to form queen (nneka start to form queen)
funke write about me (funke write about me)
sote, pastor don dey eye me (pastor don dey eye me, eh)

you tell me you go call me (eh)
but now you steady dulling (eh)
shebi you go write me (eh)
shebi you go call me
(yeah yeah)

[chorus]
kinigonikonigonikonigonikonigonikonikongongon
(she don dey form gen gen)
iye! iye! iye!

kinigonikonigonikonigonikonigonikoongongon
(she don dey form gen gen)
iye! iye! iye!

[outro]
(she don dey form gen gen)

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...