kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

jaethevert – dusk till dawn كلمات اغاني

Loading...

(i know me got enemies wey dey watch my back wey no like my track)

(it’s jaethevert)

[intro]
i know me got enemies
wey dey watch my back wey no like my track
some of dem wey be frenemies
wey no want my shine but dem follow me smile
but me gat n0body
only jah wey dey hold my back make i stand upright
me commit no felony
why dem guys dem dey hate long time, say the boy get vibe?

uhha

but this fire dem no fit to quench am
say the boy going continental ah
na jah get this kanji dam
say me light dem no fit to off am
yeah me going higher ah
all me shows na shutdown
i know me winning and the boy been going solo

[chorus]
young boy from ijesha ah
con dey give dem high tension
pulling up inna g wagon
me omo to sure, owo ni gan gan
umm from the dusk till dawn
me dey write me no send anyone
and i dey pray to me lord
make he bless me 10 folds for the work
[verse 2]
many things wey run man dry (aiyo)
hand to mouth me pocket dry (aiyo)
sheyy you get the clear picture
na real story omo this one no be fiction
i dey face confusion
i no fit call, me no get no connection
rugged picture
me dey black and white
but me jah come bring colours to my life

uhha

now me beans don done
flying to london
first class, hong kong
tables don turn
and nothing fit to bring me down down
me stand attention
gidigba no long tolk
the suffering don give me lectures
me hang my lantern and me start dey jot down yay yay
now the boy jetti jetti gan gan

[chorus]
young boy from ijesha ah
con dey give dem high tension
pulling up inna g wagon
me omo to sure, owo ni gan gan
umm from the dusk till dawn
me dey write me no send anyone
and i dey pray to me lord
make he bless me 10 folds for the work
[outro]
yeah
i was told one time say life got no limitations
only the ones you make, na your decision
and me i reckon but still got one question
do you see yourself in that really big picture?in that really big picture
umm come take a picture

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...