kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

jaeblez – omg كلمات اغاني

Loading...

(intro)
“with all due respect seriously what’s going on is really unfair
and we they youth are tired of it, we are tired of it”

(chorus)
oh my god
people dey lie
oh my god
some people dey die

but mista president lie
our govament lie

(verse1)
seventy five billi?
our governor wan use us shine
just 3 day’s in j city
but hear dey amount wey dem lost
police dey harass citizen for town but you never say any word
sarz dey k!ll citizen anyhow but you say for north una need em
shey your own family never go down?
shey your own family no even dey town?
shey your family dey always live happily flying abroad to dubai any how? (2x)
but now dey matter done cast
and all dey youth dey vex
just one year after second tenure but see as people dey vex
more than 2 years for house
graduates no get any job
people dey starve for street
which kind regime bdis?
before i go start with de president
omo how e de be with these senators sev?
one hundred and fifty six million na wetin one senator dey collect in a year
omo una dey fear god sev?
like say una no get respect!!!
your monthly salary fit buy eight hundred and sixty bags of rice
but still people dey starve for street
no joy(3x)

(chorus)
oh my god
people dey lie
oh my god
some people dey die
but mista president lie
(say naija dey fine)
our govament lie
(say people no die)

(verse2)
i no go abuse anybody for here cause me i too get respect
but wetin mista president they do for us omo e no too de fresh
omo naija get resources
but we still they borrow money from outside, with all these old men wey dey office
people wey suppose done retire
please father forgive my manners
i know i’m not supposed to judge anybody
but we have been waiting for manna’s
but d_mn our govament don’t even worry
we have been waiting for answer’s
but then our govament didn’t say a word
we have been waiting for year’s now!!!
but i think we are done sleeping
we are done waiting
so it’s now time to fight
so we gone fight for our right
so we gone fight to survive
so please
so our govament you better do what is right, and
#endsars
#endbadgovernance
#endpolicebrutality
because people are crying
we are starving
people are dying everyday
#no joy(3x)
(chorus)
oh my god
people dey lie
oh my god
some people dey die
but mista president lie
(say naija dey fine)
our govament lie
(say people no die)

oh my god

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...