jachi – bad blood كلمات اغاني
you stab me for back and smile for my face
you still dey vex when i give u small sp_ce
if na u tell me wetin u go do
shey u go dey with who no like u
instead i go keep enemy for my home o
makachukwu i rather dey alone
to sleep with u is f_ckin dangerous
cuz i can feel the bad blood between us
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
i can feel thе bad blood bеtween us
eh eh eh eh еh еh eh
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
i can feel the bad blood between us
the second u comot for my place
you left footprints wey i no fit trace
buh as ur plan no work with mr who
now u run back to ur mugu mumu
patient dog go chop big bone
so i must wait for who be my own
even though ur face no too look serious
still i can feel the bad blood between us
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
i can feel the bad blood between us
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
i can feel the bad blood between us
bad blood bad blood bad blood eh
i can feel it between us aha
shoutout to my niga cashmilli aha
and my boss too
am out
كلمات أغنية عشوائية
- count to four › count to four – sadie the dog كلمات اغاني
- johnta austin › johnta austin – because of you كلمات اغاني
- carson › carson – heart meet habit كلمات اغاني
- revenge project › revenge project – outside world كلمات اغاني
- z man › z man – buckle up كلمات اغاني
- boss hogg outlawz › boss hogg outlawz – make a girl feel flow كلمات اغاني
- lord azmo › lord azmo – as heaven wept كلمات اغاني
- black raven › black raven – once again كلمات اغاني
- assassin › assassin – liquor niggas n triggas كلمات اغاني
- bei maejor › bei maejor – something else كلمات اغاني