kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

j-weezy (joshua obodo) – ogologo كلمات اغاني

Loading...

ouh ye
itʼs j_weezy naa
every morning when i wake
i dey say a little prayer to my maker
make i go farther make i no waver
hit the road brotherman i see you later
yeah yeah
and when i puff one for the road
money be the only thing on my radar
if you wan dey front i go lay back
all the evil wey dem do me i no pay back
hmm too many things for the head omo
i get many many stories i go tell omo
but iʼm tryna get lit tonight
tryna get lit tonight
and for the gbedu i be ogologo
i dey clear my head like bolololo
na the update we dey follow lolo
and iʼve been on a low low low
ouu i be ogologo
na the update we dey follow lolo
i dey clear my head like bolololo
bolololo
ooooohh
yeeeee
ooooooh
yeeeeeee
i no dey want make n0body dey stress me
ordinary things donʼt impress me
so many reasons why god dey bless me
itʼs alright if you no dey get me ahn ahn
and oo
yeah you see yeah we always on the road
no time to dey stop we dey go
i pray make your grace dey follow me
abinibi yato si ability
and for the days iʼm excited
when iʼm in my zone my visions aligning
e be the ones you trust dey turn back on you
disappointed never surprised
too many things for the head
e fit to make man dey vex
finna get it off my chest
but iʼm tryna get lit tonight
tryna get lit tonight
and for the gbedu i be ogologo
i dey clear my head like bolololo
na the update we dey follow lolo
and iʼve been on a low low low
ouu i be ogologo
na the update we dey follow lolo
i dey clear my head like bolololo
bolololo
ooooohh
yeeeee
ooooooh
yeeeeeee

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...