kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

j martins – good or bad كلمات اغاني

Loading...

[intro]
oh oh oh (oh oh oh)
oh oh (oh oh) (everybody everybody say ye)
oh oh oh (oh oh oh)
oh oh (oh oh)

[chorus]
owey (owey)
eh, eh, eh, eh
owey (owey)
eh eh (everybody say na which kind life be dis say)
eh eh eh eh eh eh, chai!
owey (owey)
eh, eh

[verse 1: j. martins]
everybody say
if you like you good, eh
if you like you bad, eh
anything wey you do for this life
my broda na for your head, ohh
this one na true story, oh
j. martins and timaya eh (rudeboy!)
anyhow whey we dey quest dey go
na so di pеople dem ah mental o

if you gеt money you no get
na so some people go dey vex say
if you talk you no talk dem go say you to talk
make you just dey jolly dey go
dem mama, dem papa
make you hear me well well eh
who god has blessed, (chai)
no man can curse

[chorus 2]
owey (owey)
eh, eh, eh, eh
owey (owey)
eh eh (everybody say na which kind life be dis say)
eh eh eh eh eh eh, chai!
owey (owey)
eh, eh
chai (chineke me)

[verse 2: timaya]
call me timaya, just because l’m getting higher
bad belle people don dey wonder
ah ma brother man l dey strike like thunder say
dem dey call me timaya
na be obeyi papa one of bayelsa
ay everybody don begin dey wonder
say timaya dey be like baba zooka say chai
na me be di paya paya
like an r. kelly paya paya
eh everybody wanna paya paya
mama and papa dem dey begin to dey paya paya (chai)
say na me be di paya paya
paya, paya
paya, paya
eh, everybody wanna paya paya
mama and papa di people dem dey want to dey paya paya (chai)

[chorus 3]
owey (owey)
eh, eh, eh, eh
owey (owey)
eh eh (everybody say na which kind life be dis say)
eh eh eh eh eh eh, chai!
owey (owey)
eh, eh

eh, oh oh oh (oh oh oh)
oh oh (oh oh)
oh oh oh (oh oh oh)
oh oh (oh oh)
people, people, people
oh oh oh, oh oh oh (people people people dey eh eh)
oh oh (oh oh)
oh oh oh (oh oh oh)
oh oh (ye ye)

[verse 3: p_square]
e get as you go do dem, do dem
some people dey sit down for corner dey criticize you dey, pompay
na so fire go dey burn dem
all dem bagass wey dey plan make l fall
you go see meh dey go up higher (chai)
anyhow wey you be make you know say baba god dey for your side, eh
make una hear am, eh
j. martins l don come again ey

[chorus 4]
owey (owey)
eh, eh, (uru dele) eh, eh
owey (owey)
eh eh (everybody say na which kind life be dis say)
eh eh eh eh eh eh, chai!
owey (owey)
eh, eh
(uru dele)
eh, eh
owey (owey)
eh, eh, eh, eh
(uru dele)
owey, (uru dele)
eh eh (everybody say na which kind life be dis say)
chai!

[outro]
na me be di paya paya
like an r. kelly paya paya
eh, everybody wanna paya paya
mama and papa dem dey begin to dey paya paya (chai)
na me be di paya paya
like an r. kelly paya paya
eh everybody wanna paya paya
mama and papa dem dey begin to dey paya paya (chai)

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...