iyanya – love & trust كلمات اغاني
mad ohh
original
i let bygones be bygones
’cause i no wan use my gun
i thought you were the right one
oh well i guess i was wrong
you dey always give me stories
but na you wey i dey high like kpoli
and everybody told me
i go dey form agidi eh
strong head e no good oh
na only ke dey feel my pain right now
i thought you were here to stay
had it been i know
strong head e no good oh
na only me dey feel my pain right now
i thought you were here to stay (stay)
na love i love
na trust i trust
(na lovе i love, na trust i trust, na love i love)
na lovе i love
na trust i trust oh
na love i love oh
na trust i trust oh
na love i love
na trust i trust
but e land me for c_n_l
do my head like say photo
na from clap wey dance dey start
na love i love
na trust i trust
but e land me for c_n_l
do my head like say photo
na from clap wey dance dey start
wetin i no do for you
cut off all my girls for you
got me feeling like fool, i’m confused, is this you?
wetin i go do for you
sha bi di bi di du
sha da da da da da da da
oh da da da
strong head e no good oh
na only ke dey feel my pain right now
i thought you were here to stay
had it been i know
strong head e no good oh
na only me dey feel my pain right now
i thought you were here to stay (stay)
na love i love
na trust i trust
(na love i love, na trust i trust, na love i love)
na love i love
na trust i trust oh
na love i love oh
na trust i trust oh
كلمات أغنية عشوائية
- prodigy of mobb deep › prodigy of mobb deep – don’t be a follower كلمات اغاني
- 9eazbyk9d › 9eazbyk9d – nagasak9 كلمات اغاني
- kidd jr › kidd jr – god mode كلمات اغاني
- mr shadow › mr. shadow – shaking in your boots كلمات اغاني
- king david jplc › king david jplc – numbers 23″19 كلمات اغاني
- dadae › dadae – x acre hood كلمات اغاني
- carlos paiao › carlos paião – intervalo كلمات اغاني
- frank castle cooking gang › frank castle cooking gang – can’t handle it كلمات اغاني
- wu tang clan › wu-tang clan – meteor hammer – 1855861 كلمات اغاني
- danny wood › danny wood – suburbia كلمات اغاني