iyanya – hold on كلمات اغاني
[verse 1]
oh girl i know how you dey feel
that kind feeling you dey feel
na the same way wey i dey feel
but we no come sure if it be real
i know you wan chop banku
boy i need beloma daku
honey its a critical situation
very tempting association
[pre_chorus]
chukwuma, rebeka, euugina she thief your man
and if person fit to take your man
i’m sorry to say that he is not your man
wetin be your own be your own
if no be your own leave am alone
we take it one step at a time
we go get there some where some how
[chorus]
hold on
when e enter
you go feel am
make you no rush this girl
hold on
when e enter
you go feel am
hold on
when its inside
you go feel am
make you no rush this girl
[verse 2]
take your time you know
love be like russian roulette you know
i know say your time dey go
but that no mean say romance be true love
oh baby take your time you know
girl i swear when i hold you na there you go know
for now lets chill as we proceed na there you go know
[pre_chorus]
chukwuma, rebeka, eugina
she thief your man
and if person fit to take your man
i’m sorry to say that he is not your man
wetin be your own be your own
if no be your own leave am alone
we take it one step at a time
we go get there some where some how
[chorus]
hold on
when e enter
you go feel am
make you no rush this girl
hold on
when e enter
you go feel am
hold on
when its inside
you go feel am
make you no rush this girl
[verse 3]
take your time you know
love be like russian roulette you know
i know say your time dey go
but that no mean say romance be true love
oh s_xy girl toh bad
e go sweet if you no rush
you know i’m tempted to touch oh
[chorus]
hold on
when e enter
you go feel am
make you no rush this girl
hold on
when e enter
you go feel am
hold on
when its inside
you go feel am
make you no rush this girl
كلمات أغنية عشوائية
- blastar › blastar – on top كلمات اغاني
- dan richard daway › dan richard (daway) – less than friends كلمات اغاني
- pond › pond – gold cup / plastic sole كلمات اغاني
- muthanna salah › muthanna salah – baby كلمات اغاني
- trippjones spaceghostpurrp loko los › trippjones, spaceghostpurrp & loko los – dark trap 2k20 كلمات اغاني
- 9lucas › 9lucas – kat scammer كلمات اغاني
- invictra › invictra – scrape كلمات اغاني
- 死んだ僕の彼女 my dead girlfriend › 死んだ僕の彼女 (my dead girlfriend) – aki no hachiouji كلمات اغاني
- the queers › the queers – give me love كلمات اغاني
- brook benton › brook benton – i dreamed of a city called heaven كلمات اغاني