kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

iyanya feat. dr sid & don jazzy – up 2 sumting كلمات اغاني

Loading...

up to something, no be small thing
check my melody stop the dulling
back to my baby, wait am coming

me and iyanya we up to something
artist don boku, richie richie noni
bigger than mavin, no be forming
dem dey feel me from okokomaiko

down to asia, colombia they are calling
if na for money, get am plenty
ask me for money whenever you see me
and na reason, when dey go dey feel me
and dem go dey twale, when dey see me for tv

oh oh oh, who do this thing wey dey make dem say
oh oh oh, who give dem weytin dey make dem say

you know we get the master plan, to make the money pile up
look what you made me do
you know say we never die, we multiply
look what you made me do

up to something, no be small thing
bank is calling, money piling
this na sure thing, we are balling
so exciting, wanne nwatago

some people just dey make mouth
for their money na audio
we no dey see am at all o
we get mula, but we can’t shout
na why your baby dey call o

no mercy, we still dey ballin’
we no dey force, but still runn it
we call shots, keep it on a hundred
and go tell your bank to come borrow money
and tell your sister to come jolly

don’t show up if you ain’t gat money
pay my dues, we only pay cash only
out of the road, so we steping at the jet
everybody feeling good, giving glory to the most high

da money long, so we burn to the sundown
na celebration, we dey pon the whole night
some people dey just dey hate turn off we light
but you know for mavin no shaking

oh oh oh, who do this thing wey dey make dem say
oh oh oh, who give dem weytin dey make dem say

you know we get the master plan, to make the money pile up
look what you made me do
you know say we never die, we multiply
look what you made me do

up to something, no be small thing
bank is calling, money piling
this na sure thing, we are balling
so exciting, wanne nwatago
(marvin)
no time for no dulling all the way up
plenty doti fit to cause you plenty hold up
as you can see don jazzy gat me turned up
and nothing can stop me am all the way up

to duban, i’d be running every city
all the fine girls, steady ringing
now we sell it
hot stuff, na we ogbona feli feli
and when you hear the base, feel the feel the rumble inna your belly

its been a long time coming no be moi moi
when you hear the music keep trending, no be moi moi
money stacked up to the ceiling, no be moi moi
you making us our rules, when we dey spending no be moi moi

the people sweating, dey feel the heating
we in the kitchen, someting cooking
no baking soda, the game is over
something untop wanne nwatago

oh oh oh, who do this thing wey dey make dem say
oh oh oh, who give dem weytin dey make dem say

you know we get the master plan, to make the money pile up
look what you made me do
you know say we never die, we multiply
look what you made me do

up to something, no be small thing
bank is calling, money piling
this na sure thing, we are balling
so exciting, wanne nwatago

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...