idowu eyin – jesus oga nla كلمات اغاني
Loading...
water you turned into wine o
you opened the ears of the deaf o
even the lame waka like soldier o
by the power of your wonders
woman with issue of blood nko
sebi by your power blood dry
even the harlot wry dem wan kill
you forgive am she kan find your mercy
jesus jesus jesus oga nla
oga wonder working miracle mover o
omalicha alpha omega arugbo ojo
arugbo ojo oba to ngbe bi giga o
onyedikagi chukwu olorun ayo mi o
only you alone i will serve o
i kan dey find a man like you o
i waka tire baba i no come find o
oga jesus no one like you o
ezendi eze chukwu onyekeluwa o
i will serve o
كلمات أغنية عشوائية
- hans pl › hans (pl) – węże cz.3 كلمات اغاني
- שירי לדלסקי › שירי לדלסקי – yamim karim – ימים קרים – shiri ladelsky كلمات اغاني
- jay squared › jay squared – spacerider كلمات اغاني
- minority 905 › minority 905 – summer air كلمات اغاني
- armani stone › armani stone – ybr كلمات اغاني
- powerful m › powerful m – populated كلمات اغاني
- execute › execute – keine gegner in sicht كلمات اغاني
- chase bryant › chase bryant – hell if i know كلمات اغاني
- darrein safron › darrein safron – call my phone كلمات اغاني
- muzhevsky › muzhevsky – облака (clouds) كلمات اغاني