idowest – ngnp (no girlfriend no problem) كلمات اغاني
[intro: zlatan & idowest]
nak
ekaette (no girlfriend no problem)
ekaette (idowest awa mafia)
if you’re single stop searching (je omo, je omo)
nakademus
[chorus: idowest]
no girlfriend, no problem (no problem)
i’m single not searching (i’m single not searching)
no girlfriend, no problem (no problem)
i’m single not searching (i’m single not searching)
no girlfriend, no problem (no girlfriend)
i’m single not searching (i’m single not searching)
no girlfriend, no problem (astala, astala)
i’m single not searching
[verse 1: idowest]
iyawo social media (iyawo social media)
welcome to philadеlphia
500k followers, iphone 11 promax, ko de fе lo nokia
cook indomie you no sabi (funke!)
but she dey yankee
all boyfriend wey dey worry
oya pack money make you happy
[chorus: idowest]
no girlfriend, no problem
i’m single not searching
no girlfriend, no problem (no girlfriend, no problem)
i’m single not searching
no girlfriend, no problem (no girlfriend, no problem)
i’m single not searching
no girlfriend, no problem
i’m single not searching
[verse 2: zlatan]
bi mo se la lawyer, ni mo se la dokito
influencer ko won yapa, won po
iya alase mo pe ole binu si
o mo pe baba lase ma n f’opolo si
no girlfriend no problem
if you get instablog go help you cast them
i write exam but not to get girlfriend
i carry expo still i no still pass them
i follow you follow, i thunder score joromi
relationship ke, i just wan kolobi
kolobi, kolobi, kolobi, kolobi, kolobi
kolobi, relationship ke
[interlude: idowest & zlatan]
no girlfriend no problem
na everyday we dey settle matter
i’m single not searching
no be by bobby, comot wrapper
no girlfriend no problem
aunty jaruma lo ko yamata
i’m single not searching
[chorus: idowest]
no girlfriend, no problem
i’m single not searching (baby what are we?)
no girlfriend no problem
i’m single not searching
no girlfriend, no problem
i’m single not searching
no girlfriend, no problem
i’m single not searching (baby what are we now?)
كلمات أغنية عشوائية
- josie pace › josie pace – no كلمات اغاني
- kevin o chris › kevin o chris – fala que está com saudade (ao vivo) كلمات اغاني
- diskord › diskord – want u (ktrl remix) كلمات اغاني
- tordillo negro › tordillo negro – arí la che chika كلمات اغاني
- kid kapri sammy › kid kapri & sammy – 357 كلمات اغاني
- theodore › théodore – paqueta كلمات اغاني
- foolio › foolio – run down كلمات اغاني
- benjamin gaither › benjamin gaither – until we turn كلمات اغاني
- turnover › turnover – mountains made of clouds كلمات اغاني
- vance gilbert › vance gilbert – i have always loved you كلمات اغاني