icemhanic – street o.t (obt promotion cypher) كلمات اغاني
yoo!!
watch yoo! back
it’s time to take over the street
you know what time it is
ehn
obi teddy promotion
let’s take it down
if ah sleep tomorrow ah no wake up
will you cry or say na wetin i deserve
he no dey mingle with us
that’s what he deserves
what ever u sow, that’s what u shall rip
even my own n_g♤s na them dey gossip
na them made me bad
bad like anini
dem no believe me
call me street punisher call me h_ll boy
punishing u rappa’s with no help boy
i make them konkobilo
oni lagbaja
last man standing mo alegbada
oh lord havе mercy, i no won k_ll
i no want make your mama go start con start dey weep
see what thеy turned me to
stubborn like tompolo
get bar like marco polo
somebody call my mama
i don break commandment like john togo
(bridge)
no pressure the b#ttle just ended
local king, and i’m janded ah!!
omo logo
jagun jagun
u won b#ttle the king omo lap oshegun
you unbeliever
wo je lie mama thank you
biscuits n_g♤
oya say cheese don’t be silly n_g♤
come & take selfie with ur daddie boy
boss i’m smoking hot, e go chock you
i’m always saying the truth to provoke you
hey yo stay on ma watch make ah coach you
no go cross my lane, make ah no choke you
look ma face mi muoshor gbelegbun
thunder god, striking u like i’m shongo
jagajag flows i no well gon
scar face in the making call me block don
eh eh eh eh
ha ah ah ah
mixgod
كلمات أغنية عشوائية
- roger whittaker › roger whittaker – home for christmas كلمات اغاني
- fatih kisaparmak › fatih kısaparmak – mor salkımlı sokak كلمات اغاني
- chk chk chk › !!! (chk chk chk) – steady as the sidewalk cracks كلمات اغاني
- ahmed shad › ahmed shad – страдаю без тебя كلمات اغاني
- dog fashion disco › dog fashion disco – golden mirage كلمات اغاني
- 緋影cv石川界人 › 緋影(cv:石川界人) – 黒蝶夢想 كلمات اغاني
- orla gartland › orla gartland – whispers كلمات اغاني
- bacondo › bacondo – trolls كلمات اغاني
- gyee › gyee – top tier كلمات اغاني
- martin › martin – kill him with kindness كلمات اغاني