kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

iboro(paybac) – help me! كلمات اغاني

Loading...

now that i got your attention can i tell you that i’ve been losing faith

(verse 1)
selfish helpless
swear i try to change i can’t help it
there’s demons in my ear
and i dey hear voices for my head and i dey do wetin them tell me
time spent focused on self look i’m taking selfies
no wan sell out just need a way to sell me
see the youtube no wan look at you
if you no dey the pinnacle
been tryna get to these internet heights for a better view
can’t tell me
that a river doesn’t flow in the desert
and that there isn’t a king who had once been a peasant
ruleclean told me wetin i want i go get am
and if una no give am to me then i go vex and
and if i vex all of una go regret am
anything wey you du me i no dey forget am
feel i get it from my father’s side
feel like i dey too big to put my pride aside

(chorus)
i no dey too big to say i lost my faith
i no dey too big to say i lost my way
i no dey too big to say i cry somedays
i no dey too big for make you help me
i no dey too big padi me help me
[help me help me oh
helpless help me oh]

(verse 2)
conflicted as a muhf-cker
f-cking a muhf-cker
f-ck the world
i’m popping a popular girl f-ck it
now that i got your attention can i tell you that i’ve been losing faith
and i’ve been tryna justify suicide
in my mind you hear me tell it man you’d swear dying might be great
like shey we all dying anyway
shey that’s the price you pay
be it h-ll fire or heavens gate
i can’t wait
i been searching searching
tryna find my purpose
hurting hurting
asking if its worth it
the curtains is drawn and
i feel like the only person
whose burden is urging
me on this journey man
selfish i swear i try to act like i’m selfless
but i just keep putting myself first
i even put me before myself sef
i’m helpless

(chorus)

(bridge)

i’ll try to have some faith
that one day i’ll be fine
i’ll write the perfect line
i’ll sing the perfect song
i walked the thinnest line
fell like a billion times
know say e no dey wrong
know one day ill be fine

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...