kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

ibksingx – prayer كلمات اغاني

Loading...

intro
make i ball in pounds and dollars
gbogbo ote yii dakun tete bami so dola
ibksingx
chorus
kowo wole x2
that’s my prayer
wa bami shey x2
kin rona gbegba
verse 1
i been dey work everyday
and been waiting for my pay day
baba god answer me now te te
i don dey hustle n0be today
owo ton deru boshi
make me sef call party
parte after parte
i don tire 2 dey stress oh
make i cook stew
fish stew pele meat stew make e get curry and thyme iyen ni big deal
shebeni mo way lo mowe
ori mi tete bami shey
oh lele
make i no go broke again
kowo kan to tan baba dakun
bless me oya shey tuntun oh
chorus

verse 2
when money dey
n0body go fit underate the boy
when money dey anywhere i enter demma open cap
when money dey i go feyin
i go flex i go ball i go party
ah go cruise in my benz and my bentley
with my very good friends and molebi
ori bami shey kin le kore dele
kia kia ni ko shey no time for delay
gbo gbo awon ton foju keremi
kin gba won sise make i pay their salary
make i ball in pounds and dollars
gbogbo ote yi dakun tete bami so dola
this hard time make e p-ss oh
baba bless me make e large oh

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...