kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

ib ghold – no time كلمات اغاني

Loading...

intro:

update, update, update
short boi long talent
agba 4g, ologo rainbow
4real to da world man
won bi iya won

chorus:
owo akpekunoko ooo
je ko wa mi ri
baba ko si asiko ooo
bless me with money
verse 1:
everyday me i dey paper d chase
need dat currency wey make man dey craze
comot from 6ft so dey see my face
oluwa iyanu dey settle my case
ko si asiko, omoh no time to waste
friday night, wo, we pop shayo for face
u go waste time, if you put time for waste
gallant soldier, i no fit to shake

emi ná ré, tón kpe ni omo anà
eba mi bi won kpe kinlo mo nipa omo na
chasing the money, wanna livе large
kon wa oruko mi, kon ri lori google search
shanu omo rе lasiko, ahh, baba no time

tin ba ji laro, i dey pray for grace
give me rhymes make i look deir face
i pick any size, i no dey fear man face

chorus:
owo akpekunu ko oo
je ko wa miri
baba ko si asiko ooo
bless me with money
verse 2:
tin ba gun ori bed
seeing myself for dream land
i spend, buy cars, mo re ile, i buy land
emi o woju uche
go banana island
presidential villa, e dey my backyard
i wan spoil mumc, take her to paris
popsi don pull up, em dey okay like dis
jaiye pelu dangote, gbogbo won kpe mi daddy
buh i wake up, meet myself lori bed
someone talk to me, let me hear the right voice
bless me oh lord, make my call no be like noise
ball dey my court, and i gat many choice
buh things wey dey happen, omoh nah d real life
malo fo laye, inside life
eni to lowo lomu 5alive
thanking jah all day, i’m thanking god for life
owun loje kin korin, em dey give me more vibes

u dey boost my energy
dance to my melody
i wake up all morning
i pray for more money
wetin go be go be
orin po ninu studio
a de ti lowo video
won de kpe mi tilo
chorus:
owo akpekunuko oo
je ko wa mi ri
baba ko si asiko ooo
bless me with money
.””””””””””
everyday me i dey paper d chase
need dat currency wey make man dey craze
comot 4rm 6ft so dey see my face
oluwa iyanu dey settle my case
×2

outro:
you understand nah
omoh for dis life, no time oo
shout out to the producer
dmt martinie
emmy jazz ya sighted
4real to d world, okay. sblt
olowo nan so fun how are you
oloshi who are you
update…..

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...