kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

hyro boy – killin dem remix كلمات اغاني

Loading...

tear when k!lling them sha
because i swear god the vibe go k!lly dem kpa
ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that
oga boss make i no be abeleja
je o mo!
(popopo popopo popopo popopo popopo po po)
gbe body e, (po)
grr, gbese gbese, gbe soul e
eh eh
grr, gbese gbese
jojo kijo jo
make you no dey filo kulo lo
jolo mi jolo, eh
where the money, where the money? nana nana, ahh ah

won ni elo ni (elo ni)
we making money rush rush like indomie (indomie)
ah, suppose that ya worth it (my lordy)
baby sho mo giuseppe zanotti (zanotti ah)
je o mo!
tear when k!lling them sha
because i swear god the vibe go k!lly dem kpa
ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that (we go dey wound dem like that)
oga boss make i no be abeleja (ahh, ah)

yenyen o, yenyen o
back in the days dem dey use me do yeye o yeye o
what’s on my wrist, on my neck? e be dia o, dia o
i no dey look uche, i dey denge o, pele o ahh ah

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...