kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

homeboy lrn – vibe(freestyle) كلمات اغاني

Loading...

weird ass mof__ka onetime i
say your body put a knife on top my throat
it’s k!lling me softly baby na overdose
say my money stinking
e make dem cover nose
oh girl your swag e be baddest no be borrow pose
yeah
the fire calm and cool fi your body
oh baby girl i no fit lie i swear you stunning
i got a party in my crib are you coming?
she gave me no replies
i never saw this coming
yeah
abena wetin dey sup?
kilon shele gan gan
cleanse my breathe
omoge i gbadun you like tom tom
if you don’t mind
can you tell me where you come from
oh yeah yeah yeah
abena wetin dey sup
kilon shele gan gan
cleanse my breathe
omoge i gbadun like tom tom
if you don’t mind
can you tell me where come from
oh yeah yeah yeah
cause for your love i’d be a bandit
anything you want you can have it
silicon free body it’s elastic
boya lomo pe omo yen ti pe 30 oh
para para homeboy with the fire oh
so fine dripped up in designer oh
mof__ka roll that weed up like a stunna oh
and when the gbedu drop na final be baba nla
weird ass mof__ka
homeboy pon juice yeah yeah

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...