hidre – eloghosa كلمات اغاني
intro
hidre
usl
leg go
rap verse 1
eloghosa but orobosa d only tin
i need now na efosa
blessings she say i too dey drive speed
like who dey 4 express
who god bless in access
back sit inside d car coz i left d class first set
in ss thinkin abt my journey
at times not only money
this life make men dey reason
use their 6ix ways check am balance am
sometimes where i go smoke na indica
andy cap money miss road
man go still h_rny am sorry honey
i had to say diz mercedes benz
naso d mata b it all depends
eloghosa i wish u all d best
chorus
eloghosa just know he nor de hard god blood
he nor de hard god eloghosa
yea
eloghosa ye ye eloghosa
he nor de hard god
eloghosa ye ye
u see d outcome
people still de ask
how come for d income
yea
eloghosa ye ye he nor de hard god blood
hook
word
god
blood
rap verse 2
pardon my mannerz
some say i got no mannerz
like am a marlian
oh my father
bless me with the manners
straight from heaven money in abundance
4 men when de like dance
sabi happy tell people congrat
some men u need to give chance
just de greet dem from distance
i turn my ways repentance
she’s asking for approval i call dat chick acceptance
if i share my ideas na bcoz i need assistance
for instance lend me witz 200 hundred k
eloghosa ye ye
remember where u coming from
native doctor na him be ur name for d contact
f_ck the contract i hardly even give a f_ck
chorus
eloghosa just know he nor de hard god blood
he nor de hard god eloghosa
yea
eloghosa ye ye eloghosa
he nor de hard god
eloghosa ye ye
u see d outcome
people still de ask
how come for d income
yea
eloghosa ye ye he nor de hard god blood
hook
word
god
blood
outtro
hidre
i got a dream fam
outside bside
d ep wait on it
كلمات أغنية عشوائية
- the isley brothers › the isley brothers – voyage to atlantis (single version) كلمات اغاني
- iamblxde › iamblxde – die for this art كلمات اغاني
- b u g mafia › b.u.g. mafia – ne-am întors (intro) كلمات اغاني
- chiulinh › chiulinh – lang nghe con tim كلمات اغاني
- macscalf › macscalf – 2 fäuschde كلمات اغاني
- boxty › boxty – loyalty كلمات اغاني
- lael can › lael (can) – remember me كلمات اغاني
- mc7s › mc7s – небосклон (nebosklon) كلمات اغاني
- junior astronaut atlas moe › junior astronaut & atlas moe – or to drown كلمات اغاني
- bo x › bo$ x – trap كلمات اغاني