kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

harrysong – selense كلمات اغاني

Loading...

ladies and gentlemen, gossip dey for town
see me now, see me now, see me now
oya now ah

ladies and gentlemen, gossip dey for town
_dem say_ dem say, bebebe don get another writer
_dem say_ dem say, linda_ikeji engagement is dicey
_dem say_ dem say, don jazzy should stick to his rihanna
_dem say_
no wonder, the boy don dey selense, _selense oh, se_
mtcheww, sistеr abeg selensе – selense oh, se
dem say president na him dey call him phone, _selense oh, se_
even the benz no be bullet proof, _selense oh, se_
dem say paul and peter break up na cynthia, _selense oh, se_
dem say radio don dey talk am – selense oh, se
dem say basket mouth and ay no gree sign am – selense oh, se
dem say paul okoye swear say he go k!ll am – selense oh, se
ah brother! what about tiwa? – selense, se
shey wizzy weasel finish work for manya? – selense oh, se
and na me and 2face na hin dey for rumours wey dem – selense, se
but na who kon marry mama cass? – selense, se

ladies and gentlemen, gossip dey for town, selense – se
dem say, bebebe don get another writer, selense – se
dem say, linda_ikeji engagement is dicey, selense – se
dem say, don jazzy should stick to his rihanna, selense – se
no wonder, the boy don dey selense, _selense oh, se_
mtcheww, sister abeg selense – selense oh, se
dem say president na him dey call him phone, selense oh, se
even the benz no be bullet proof, selense oh, se
dem say paul and peter break up na cynthia, selense oh, se

because i leave, dem want to finish me, _dem say_
you people, i swear to man na god go punish, _dem say_
if the shirt is fake, blame it on the stylist,_dem say_
kiss daniel is a musician, am not a stylist
for this industry, na me be greatest, _selense_
harrysong dey try, but himself know baba na madest, _selense_
weytin happen if i like chidinma?
ladies and gentlemen, gossip dey for town, _selense – se_
dem say, bebebe don get another writer, _selense – se_
dem say, linda_ikeji engagement is dicey,_ selense – se_
dem say, don jazzy should stick to his rihanna, _selense – se_
no wonder, the boy don dey selense, – _selense oh, se_
mtcheww, sister abeg selense, – _selense oh, se_
dem say president na him dey call him phone, _selense oh, se_
even the benz no be bullet proof, _selense oh, se_
dem say paul and peter break up na cynthia, _selense oh, se_

dem say tiwa savage don dey kiss wizzy oh, _selense – se_
don jazzy slack, linda marry _selense oh, se_
na swear k!ll mmm founder oh, _selense – se_
pharaoh, let my people go – oh oh oh oh
he don marinyege eh eh
they don dey run their mouth oh
they don kolomala, dey round the round about
ih yo ko ko oh ih yo ko ko ko

ih ye ih ye, a little piece of advice for boy kiss, _selense oh, se_
respect my experience, don’t be childish, _selense oh, se_
cos the older the wine oh, selense
the stronger the wine oh, selense
so humble yourself oh, selense
eh he just dey start oh eh
no wonder, the boy don dey selense, _selense – se_
mtcheww, sister abeg selense, _selense – se_
dem say president na him dey call him phone, _selense oh, se_
even the benz no be bullet proof, _selense oh, se_
na so them say concert no go full oh oh ohh, _selense – se_
_suki sound_

yung alpha

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...