goya menor & nektunez – ameno amapiano (remix) كلمات اغاني
so easy (it’s nektunez yeah)
hey ha!
oya meno (ameno)
oyadepe kirin
hekedimi yana kukirin
help me tell them how the thing goes
how the thing goes (how de ting goes)
shebi meka tamoa
say my pikin don go join cult
ha! you want to bamba
you wanna chill with the big boys
na you dey run kiti kiti
you dey run kata kata
no fit drink water drop cup
ha hey! shey you see how the thing goes
ameno, oma nare imperavi ameno
dimere, dimere, mantiro
mantire mo, ameno
(oma nare imperavi emu nare, ameno)
(oma nare imperavi emu nare, ameno)
ameno, ameno do re
ameno dori me
ameno dori me
ameno do
dori me reo
ameno dori me
ameno dori me
okay, okay ha! this …
go school go school, you go dey press tools
and na the parameters you wan dey too
see even your papa no fit save you
for all the calamity wey him pikin don do
men, all the n_ggas don dey find you
because that n_gga wey you peff
oh boy e don puff
come on lets go
shebi meka tamoa
say my pikin don go join cult
you want to bamba
you wanna chill with the big boys
na you dey run kiti kiti
you dey run kata kata
no fit drink water drop cup
ah hey! shebi you see how the thing goes
ameno, oma nare imperavi ameno
dimere, dimere, mantiro
mantire mo, ameno
(oma nare imperavi emu nare, ameno)
(oma nare imperavi emu nare, ameno)
ameno, ameno do re
ameno dori me
ameno dori me
ameno do
dori me reo (okay)
ameno dori me (okay come on lets go)
ameno dori me (ah okay)
because you made it to the top throne
let me see what my godfather can do
coz he is the father to the fatherless
a mother to the motherless
am not to know what can do
we promised not to fight again
not to do anything that will hurt again
cos if he do na him he say e go hot again
another time you go run again
shebi meka tamoa
say my pikin don go join cult
you want to bamba
you wanna chill with the big boys
na you dey run kiti kiti
you dey run kata kata
no fit drink water drop cup
hay ha! shebi you see how the thing goes
ameno, oma nare imperavi ameno
dimere, dimere, mantiro
mantire mo
كلمات أغنية عشوائية
- reggie bryce › reggie bryce – back & forth كلمات اغاني
- 宇多田ヒカル hikaru utada › 宇多田ヒカル (hikaru utada) – hotel lobby (live version) كلمات اغاني
- jada band › jada (band) – hold on كلمات اغاني
- frank vieira › frank vieira – key to my heart كلمات اغاني
- lindemann › lindemann – cowboy (live) كلمات اغاني
- laska › laska – purple, blue كلمات اغاني
- justsaya › justsaya – mute. كلمات اغاني
- v6 › v6 – get only you! كلمات اغاني
- feel estate › feel estate – lower me into the ground كلمات اغاني
- ultravlt › ultravlt – misguided كلمات اغاني