kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

goodgirl la – why كلمات اغاني

Loading...

[intro]
hu hmmmn
shamgbana maye mayo o
uh yeah e yeah

[verse 1]
see i dey die o
die o wey
anytime i see you i dey die for you o o
so tell me why o
why o wey
why you no listen to when i call o wey
osanle
baby don’t you runaway
don’t leave me lonely, lonely tonight
osanle
baby don’t you runaway
don’t leave me lonely, lonely tonight

[chorus]
why o why o eh eh eh
why o why o o
tell me
why o why o eh eh eh
why o why o o
yeah eh

[verse 2]
at the end of the day
sey na you i wan dey see when i close my eyes
i want you to stay
i no use you dey play
na you i wan dey see when i close my eyes
i want you to stay
yeah ah
why o o
why you no dey listen anytime i call o

see baby see i dey die for you
baby i dey call for you
don’t leave me lonely, lonely tonight
baby see i dey die for you
i dey call for you
don’t leave me lonely, lonely tonight

[chorus]
why o why o eh eh eh
why o why o o
tell me
why o why o eh eh eh
why o why o o
yeah eh

[outro]
see baby i dey die for you u
don’t leave me lonely
see baby i dey die for you u
don’t leave me lonely

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...