goodgirl la – greatest (god of shutdown) كلمات اغاني
[verse 1]
dem say to blow e go hard o
sey many tinz go fall your hand
but me i know sey god no be man
e yeahhh
see me i no fit shout o
see many blessings all around o o o
i know sey god no be man
and even when the rain dey fall
you be my sunshine
and when you go with me
omo na shutdown
one thing i know be sey
god no be man
e yeah yeah
[chorus]
so i sing
oh oh oh god
oh oh oh god
you are the greatest
yes you are
so i sing
oh oh oh god
oh oh oh god
you are the greatest
yes you are
so i sing
oh oh oh god
oh oh oh god
you are the greatest
yes you are
[verse 2]
when i call upon your name
i will be okay
and when i seek your face
i find the answers
one thing i know be sey
god no be man
when i call upon your name
i will be okay
and when i seek your face
i get the answers o
you no dey dull me
i know sey god no be man
i know uh oh
[chorus]
oh i sing
oh oh oh god (yeah yeah e)
oh oh oh god (yeah yeah yeah yeah)
you are the greatest (yeah yeah yeah yeah)
yes you are
so i sing
oh oh oh god (oh oh oh)
oh oh oh god (oh oh oh)
you are the greatest (oh oh oh yeah)
yes you are
oh oh oh god
oh oh oh god
you are the greatest
yes you are
so i sing
oh oh oh god (oh oh oh)
oh oh oh god (oh oh oh)
you are the greatest (oh oh oh yeah)
yes you are
كلمات أغنية عشوائية
- fabolous › fabolous – the hope كلمات اغاني
- alan jackson › alan jackson – blue moon of kentucky كلمات اغاني
- starlito › starlito – strange fruit roll ups كلمات اغاني
- starlito › starlito – post traumatic stress كلمات اغاني
- less than jake › less than jake – john the baptist bones كلمات اغاني
- less than jake › less than jake – the troubles كلمات اغاني
- gucci mane › gucci mane – pull up on ya كلمات اغاني
- the jungle giants › the jungle giants – a pair of lovers كلمات اغاني
- starlito › starlito – for my foes كلمات اغاني
- starlito › starlito – no rearview كلمات اغاني