godson p – daalu كلمات اغاني
verse 1
my god o na u be my all
my maker and defender
that’s y i no dey shake at all o
no matter what lies b4 me
refrain
cos everything i get o
na u make am possible
my god o
and evrything that i need
with u i no dey fear
dem go come o
chorus
that’s y i lift u
(higher higher eeh)
that’s y lift u
(higher higher eeh)
that’s y i lift u
(higher higher eeh daddy m oooo)2x
ana m asi gi
(daalu eh eh)
ana m asi gi
(daalu eh eh)
ana m asi gi
(daalu oru ooo papa m ooo)
verse 2
now i walk with a swagger
and a holy ghost ginger
i no dey shiver at all o
na who be u wey won stop me
i’m but u don’t know me
my help cometh from the hills
2nd refrain
cos everything i get o
na u make am possible
my god o
and evrything i need o o o
with u i no dey fear
dem go come o
(chorus)
bridge
my god dey
(kampe)
my god dey
(kampe)
my god dey
(kampe kampe kampe)2x
(2nd refrain)
كلمات أغنية عشوائية
- lil wayne › lil wayne – emmett till apology كلمات اغاني
- loredana berte › loredana bertè – padre padrone كلمات اغاني
- syahiba saufa › syahiba saufa – sewates kerjo كلمات اغاني
- trace › trace – when i was young كلمات اغاني
- rvn › rvn – cinema كلمات اغاني
- beeby › beeby – voodoo كلمات اغاني
- a2h › a2h – sale gosse كلمات اغاني
- ron santana › ron santana – oh boy كلمات اغاني
- валерия valeriya › валерия (valeriya) – свет моих глаз (svet moih glaz) كلمات اغاني
- gift of gab › gift of gab – evolution كلمات اغاني