gní xo – burna boy dangote freestyle كلمات اغاني
(chorus)
this time around den go sabi o
we just dey party for party o
another round of ibadi o
we making rain iya lati o
and even after this location
all of my guys still wan party o
midnight my crib after party o
we making rain iya lati o
(verse)
any rhythm wey come we go sample it
nft whether crypto or gambling
any season i move with the family
e be my own tunes we been jammening
shout out to romain nivau
na u be dey give me liver o
i been remove the snakes for my river o
but i still dey fear so as the day comes
as the day comes
kindly watch over me oh lord
i cannot trust my neighbor
as the day comes
as the day comes
kindly watch over me oh lord
i cannot trust my neighbor
(chorus)
this time around den go sabi o
we just dey party for party o
another round of ibadi o
we making rain iya lati o
and even after this location
all of my guys still wan party o
midnight my crib after party o
we making rain iya lati o
(chorus)
this time around den go sabi o
we just dey party for party o
another round of ibadi o
we making rain iya lati o
and even after this location
all of my guys still wan party o
midnight my crib after party o
we making rain iya lati o
كلمات أغنية عشوائية
- b free › b-free – 죽음의 골자기 (death valley) كلمات اغاني
- kassidy miles › kassidy miles – baddie type كلمات اغاني
- und thegod › und’ thegod – influx كلمات اغاني
- kalidia › kalidia – orpheus كلمات اغاني
- kiii › kiii – paris كلمات اغاني
- maggie bishop › maggie bishop – lost myself كلمات اغاني
- mari kiralou › mari kiralou – somewhere in the multiverse كلمات اغاني
- seth wolfe › seth wolfe – straight off the boat كلمات اغاني
- tywan bell › tywan bell – october 5th, 2019 (intermission) كلمات اغاني
- rosa clique › rosa clique – carti vibez (rebajada) كلمات اغاني