kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

gmgbaby – ransom كلمات اغاني

Loading...

yeahhhhh
where dah your friend make she carry face come front
i beg her make she come back
i wan make she come back
i beg her make she come back

why you choose to leave me when i feel this kinda way
now i know you never loved me you was all i had
you told me that no matter what that we go always dey
and now your friends dun want me back in your life
i think i’ll pay a ransom
even though i know i’m handsome
do you know where i come from
where that your friend make she carry face come front
i think i’ll pay a ransom
even though i know i’m handsome
do you know where i come from
where that your friend make she carry face come front

oh my love o
i beg her make she come back
oh love
i wan make she come back
oh love
i beg her make she come back
oh love o
yeah yeah
oh my love o
i beg her make she come back
oh love
baby please come back
oh love
tell your friends “come back”
oh love o
yeah yeah
make i fight anybody wey dey think sey i no be for you
let me see that person wey wan talk sey you no be for me
duro duro malooo
duro temi o baby
duro duro malo
teleymi kalo jaye

i think i’ll pay a ransom
even though i know i’m handsome
do you know where i come from
where that your friend make she carry face come front
i think i’ll pay a ransom
even though i know i’m handsome
do you know where i come from
where that your friend make she carry face come front

oh my love o
i beg her make she come back
oh love
i wan make she come back
oh love
i beg her make she come back
oh love o
yeah yeah
oh my love o
i beg her make she come back
oh love
baby please come back
oh love
tell your friends “come back”
oh love o
yeah yeah
i think i’ll pay a ransom
even though i know i’m handsome
do you know where i come from
where that your friend make she carry face come front
i think i’ll pay a ransom
even though i know i’m handsome
do you know where i come from
where that your friend make she carry face come front

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...