genesis112 – war and crime كلمات اغاني
verse1:
for my area
agege my hood
we get to fam no mourning
but high grade weed,we smoke every time
we no get beefing
we just dey happy always
so…
chorus:
celebrate life one time
man i elevate from war and crime
i no..do them any harm
but still they want make i face jail time
jah..
demma talkie sey i dey make people happy
saying me…i’m a bad influence
jah…
demma talkie sey i dey make people happy
saying me i’m a bad influence…
verse2:
they all want me to give up..
but jah still dey pull me up
they wan ambush me with cop
but jah still dey gimme hope
and i will never give up on nothing
i can’t suffer for nothing
i pray to jah on the low…
i say….i won’t give up for nothing…
i can’t suffer for nothing
i pray to jah on the low
so…
(chorus)
celebrate life one time
man i elevate from war and crime
i no..do them any harm
but still they want make i face jail time
jah..
demma talkie sey i dey make people happy
saying me…i’m a bad influence
jah…
demma talkie sey i dey make people happy
saying me i’m a bad influence…
hook:
“saying me…i’m a bad influence ooo
aaaaaahhh….eehhh…aah..
demma jail me,demma bail me
demma call popo dem upon me
demma make fault witness upon me
demma saying fake witness upon me
i am not sorry for what i am doing
cause jah is with me and i know that i am humble here….eeeey
(chorus)
celebrate life one time
man i elevate from war and crime
i no..do them any harm
but still they want make i face jail time
jah..
demma talkie sey i dey make people happy
saying me…i’m a bad influence
jah…
demma talkie sey i dey make people happy
saying me i’m a bad influence…
كلمات أغنية عشوائية
- benno gut › benno gut – laut كلمات اغاني
- ahmee › ahmee – farewell كلمات اغاني
- congress musicfactory › congress musicfactory – christ is our core كلمات اغاني
- eric mayson › eric mayson – red circles كلمات اغاني
- лёд 9 led 9 › лёд 9 (led 9) – 999 كلمات اغاني
- the jacka ampichino › the jacka & ampichino – remember me كلمات اغاني
- zeegs › zeegs – don’t change كلمات اغاني
- fabio coco › fabio coco – não كلمات اغاني
- young kovan ft cwill › young kovan ft. cwill – location كلمات اغاني
- lauren nine › lauren nine – somebody كلمات اغاني