gbasky – free person كلمات اغاني
uh yah
gbasky phenomenal
ah ah ye ya yo yo yo….
i want to chill, i get right to feel alright
make dem no use their red eyes to stain my white
sotey, after working days na enjoyment
it shall be permanent
as i dey cruise, i just want to fly way
me and my guys just dey play
(we just dey play)
because say na mind over matter oh
(ah ah eh)
all of my guys are ballers oh
(uh yeh yeh)
spray you the naira and dollars oh ye
omo na free person gbakaka …
(gbaka oya gbakaka)
make una free person mattter oh
(gbaka oya gbakaka)
omo na free person gbakaka …
(gbaka oya gbakaka)
make una free person mattter oh
(gbaka oya gbakaka)
okay make we ball now…eh
you get the vibe no dey dull now….eh
you get the cruise….eh
you get the vibe….eh
they can’t stop it
me nah sit in front of them
dem wan tell me how to live my life
me nah rating all of dem
oya pause it…
and bring it back again
continental and gbasky
pon the beat we fire dem
me and my guys just dey play
(we just dey play)
because say na mind over matter oh
(uh yeh)
all of my guys are ballers oh
now we get paid in dollars oh ye
omo na free person gbakaka …
(gbaka oya gbakaka)
make una free person mattter oh
(gbaka oya gbakaka)
omo na free person gbakaka …
(gbaka oya gbakaka)
make una free person mattter oh
(gbaka oya gbakaka)
okay make we ball now…eh
you get the vibe no dey dull now….eh
you get the cruise….eh
you get the vibe….eh
كلمات أغنية عشوائية
- 高橋洋子 yoko takahashi › 高橋洋子 (yoko takahashi) – teardrops of hope كلمات اغاني
- kfreak › kfreak – false feelings كلمات اغاني
- lzard › l!zard – inimigo do fim كلمات اغاني
- jutty taylor › jutty taylor – lay on the lawn كلمات اغاني
- toniside › toniside – your too slow كلمات اغاني
- bipo kid › bipo kid – dansez كلمات اغاني
- tek lintowe › tek lintowe – 2033 so fly كلمات اغاني
- yung crusha › yung crusha – painless كلمات اغاني
- 雲浩影 cloud wan › 雲浩影 (cloud wan) – hand hold كلمات اغاني
- lostfate › lostfate – september gave me a heartache كلمات اغاني