kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

gavin cracck – motiri كلمات اغاني

Loading...

[intro]
beat by brickz
cracck!!
yeah

[verse 1: gavin cracck]
when i look back on wetin der rub for my face
owu for don blow me go if nor be grace
i nor fit stop now till i see heaven gate
cause na god get power na muscle people dey raise
i nor dey come if the outcome nor be income
cause when money nor dey amaka nor dey gree come
kate wey still come go dey say quick cum
even guys wey dey call me blood now dem nor dey calls
(then)
seen a lot of different faces
seen a lot of people
few are the people who make you stand
and many make you cripple
digging grains from the earth is not simple
a curse is been laid and reverse it sounds legal
na boys dey go broke, na men dey bounce back
never lose focus even on a dance track
when i count my blessings now i don’t count money
it’s way too long, can’t know if you steal from me
[chorus: brickz]

môtírí mo ti fe ra
my identity nor go depreciate
môtírí mo ti fe ra
i say your identity nor go depreciate
môtírí mo ti fe ra
our identity nor go depreciate (môtírí mo ti fe ra)
môtírí mo ti fe ra
pour me that hennessy, hennessy
uhmmm
oh oh
baba kilo so gbemi soke
make everything dey okay
baba kilo so gbemi soke
make everything dey okay
baba kilo so gbemi soke olorun

[verse 2: gavin cracck]
only one person nai e take to believe you can
tell yourself you the man
cause truly no body dey make life when he just fold hand
you get move since the life at time na who know man
when sand don too much for food blind man go see am
whoever nor dey reason you now alaye leave am
no night wey too long wey day nor go break am
na one day, just one day, man must make am
seen a lot of different faces
seen a lot of people
few are the people who make you stand
and many make you cripple
digging grains from the earth is not simple
a curse is been laid and reverse it sounds legal
na boys dey go broke, na men dey bounce back
never lose focus even on a dance track
when i count my blessings now i don’t count money
it’s way too long, can’t know if you steal from me
[chorus: brickz]

môtírí mo ti fe ra
my identity nor go depreciate
môtírí mo ti fe ra
i say your identity nor go depreciate
môtírí mo ti fe ra
our identity nor go depreciate (môtírí mo ti fe ra)
môtírí mo ti fe ra
pour me that hennessy, hennessy
uhmmm
oh oh
baba kilo so gbemi soke
make everything dey okay
baba kilo so gbemi soke
make everything dey okay
baba kilo so gbemi soke olorun

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...