kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

gass – opportunity كلمات اغاني

Loading...

eko
wahhh
i know say god grace sufficient

many hustle for stipends
brother man me no pretend
got me grindin on weekends
na to seek for your green pastures
oya drop that your spoon wey dey feed your distractions
all i know
sapa go come and go
that one na confirm oo
confirm ooo
all i see
blessing wey surround me
no let am pass you by
what you waiting for
opportunity
opportunity
opportunity opportunity opportunity opportunity
no dey play with opportunity

comot for your comfort zone
your responsibility own up
take your chance when it show up
go on soun what′s with the hold up
why you come dey dilly dally dilly dally dilly dally
people too dey dilly dally dilly dally dilly dally

all i know
sapa go come and go
that one na confirm oo
confirm ooo
all i see
blessing wey surround me
no let am pass you by
what you waiting for
opportunity
opportunity
opportunity opportunity opportunity opportunity
no dey play with opportunity

yeye yeye
no dey rush am na to plan am it is all in you
if you calm down you go cash out it is possible
omo one chance na to grab am don’t be gullible
it is all in you
for some people in this life e only comes once
no waste am remember where you come from
opportunity
the matter no be wetin you go run from
na to focus go pay you in the long run
opportunity
opportunity opportunity opportunity opportunity opportunity yuh
opportunity opportunity opportunity opportunity
i don take my opportunity
upblown!

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...