fynest temi – god abeg (what is cashout?) كلمات اغاني
fynest temi
energee
just because money no dey
na why dem girls no wan dey
na why dem no fit look in my face
not to talk of coming to my place
so i give myself some brain
and i focus on my grind again
cause if money no dey with you
no girl go stay with you
don’t want be facing sapa
i just wanna be a baller
if you no dey sleep for night
you go know wetin i dey talk
as we dey open facebook
na so mark dey block ham
a tun play sporty bet
na one game dey cut ham
but why life con hard like this
e no suppose be like this
god abeg god abeg
na when we cashout hustle dey sweet
them talk say no sweat no sweet
when i fall i go rise up on my feet
na money dey stop many sh_t
you see this hustle of a thing
omo no be easy something
we no too dey see credit alert
but everyday na debit alert oh oh
so many things wey we don try
because we wan make this money
as we con dey find the money
we still con dey loose more money oh oh
make we sha dey pray to god
make e sha no forget us
we wey we no do juju
we wey we no do juju
cause don’t want be facing sapa
i just wanna be a baller
if you no dey sleep for night
you go know wetin i dey talk
as we dey open facebook
na so mark dey block ham
a tun play sporty bet
na one game dey cut ham
but why life con hard like this
e no suppose be like this
god abeg god abeg
as we dey open facebook
na so mark dey block ham
a tun play sporty bet
na one game dey cut ham
but why life con hard like this
e no suppose be like this
god abeg god abeg
god abeg god abeg god abeg god abeg
god abeg god abeg oh god abeg oh god abeg
كلمات أغنية عشوائية
- ito dal molin › ito dal molin – deus me basta كلمات اغاني
- undergang › undergang – dødshymne كلمات اغاني
- carter rubin › carter rubin – rainbow connection كلمات اغاني
- mia stegner › mia stegner – aboveground كلمات اغاني
- ulrikke › ulrikke – spend christmas with me كلمات اغاني
- particle house › particle house – i don’t mind كلمات اغاني
- ian ewing › ian ewing – too long كلمات اغاني
- ezio miller › ezio miller – boxed thoughts (prod. mira) كلمات اغاني
- jack gray › jack gray – winter city كلمات اغاني
- тонкий эл tonkyel › тонкий эл (tonkyel) – баня (sauna) كلمات اغاني