fvhad – werey كلمات اغاني
ma bimi ni werey baby
“i go dey for you, shey i con try?”
i am laced from my shoes up baby
so make you look my face when you dey talk to me
say me i no dey rakey for my own case
i just want love and nothing at all
me i gety boys wey dey likey mapor
i get dem shorties wey dey put me on call
lifestyle when i dey up girl
na alvin brown wey dey put me on sound
doubt am make i roll you one
you go know when i say chi vibes is a loud
downtown be like mountain on fire
shey you don see uzu boy cry?
pour fire make i pour small love
i know my squad, dem put me on cloud
shakey back, make you get a man down
me i am on cloud i gety dirty man vibe
shakey back, make you get a man down
me i am on cloud with a dirty man vibe
shakey back, if you gety whine down
me i am on cloud with a dirty man vibe
so
_ ma bimi ni werey baby
“i go dey for you, shey i con try?”
i am laced from my shoes up baby
so make you look my face when you dey talk to me
ma bimi ni werey baby
“i go dey for you, shey i con try?”
i am laced from my shoes up baby
so make you look my face when you dey talk to me
i fito no get case, but don’t try me
i am on my money on god
كلمات أغنية عشوائية
- felix leclerc › felix leclerc – la drave كلمات اغاني
- finding favour › finding favour – say amen كلمات اغاني
- luis coronel › luis coronel – dime que te paso كلمات اغاني
- imperiet › imperiet – surabaya johnny كلمات اغاني
- lil boii kantu › lil boii kantu – portland كلمات اغاني
- ludacris › ludacris – i can’t live with you كلمات اغاني
- marilia mendonca › marília mendonça – passa mal كلمات اغاني
- diy › diy – mind your manners كلمات اغاني
- larry gaaga › larry gaaga – wonderful كلمات اغاني
- deichkind › deichkind – mehr als lebensgefährlich كلمات اغاني