fuego $antana – anything i do كلمات اغاني
anything i do lyrics
anything i anything i anything i
anything i do dem go bla bla
when i finally drop dem go scatter
some of them want me to dey bow down
but am standing tall like a giant
odompiodo
you think say i be bóló kini wón só
sóró soke no dey disguise
wait!
make dem yarn now
you see say them no fit to dey talk now
cos i come with the fire every time now
and i no dey ever give dem no count down
lati igboro now i tall like adenuga towers
i no say dem no like to dey give me flowers
some of dem wonder how i live my life now
i dey my zone like like og malaicha
while you find your charger
to dey stalk my insta
i dey my zone with my sweet monica & some real life n_ggas initiating ginger
you think say ya bad
me yah school your teacher
anything i do dem go bla bla
when i finally drop dem go scatter
some of dem want me to dey bow down
but am standing tall like a giant
odompiodo
you think say i be bóló kini wón só
sóró soke no dey disguise
i be badman i don’t know these guys
i just dey run my race so i dey elevate
what another man do me i no dey hate
i no dey look uche face when i demonstrate
with the grace wey i get i dey scale the fence
na the ones wey dey close pass
dey give dem news
make them yarn until the yarn
start to pay my bills
and the girls love me dem dey feel my cruise
i say the girls love me dem dey feel my cruise
badman ting so i keep on a low
brother dey k!ll brother for my lungu
that’s why i do good & k!ll dem with moves
when ghetto boy do am you go know say we good
anything i do dem go bla bla
when i finally drop dem go scatter
some of dem want me to dey bow down
but am standing tall like a giant
odompiodo
you think say i be bóló kini wón só
sóró soke no dey diaguise
i be badman i don’t know these guys
anything i do dem go bla bla
when i finally drop dem go scatter
some of dem want me to dey bow down
but am standing tall like a giant
odompiodo
you think say i be bóló kini wón só
sóró soke no dey disguise
i be badman i don’t know these guys
you don see am
you don feel am now
goat
goat
delay is not denial
كلمات أغنية عشوائية
- coldworker › coldworker – flammable كلمات اغاني
- frank black the catholics › frank black the catholics – new house of the pope كلمات اغاني
- frente › frente – the book song كلمات اغاني
- brazen abbot › brazen abbot – eye of the storm كلمات اغاني
- brett anderson › brett anderson – down كلمات اغاني
- fredro starr › fredro starr – soldierz كلمات اغاني
- freedom call › freedom call – the circle of life كلمات اغاني
- frank black › frank black – i gotta move كلمات اغاني
- se7ensided › se7ensided – thank you كلمات اغاني
- breathe owl breathe › breathe owl breathe – your cape كلمات اغاني