fuché – interview with the legend كلمات اغاني
i’ve got a serious question
all of my n-gg-s running from police why the h-ll they ain’t been in detention?
efcc go dey pursue n-gg-s up and down the no go free person
even people wey no sabi do yahoo yahoo them go call them for question
all of my n-gg-s is vexing
like arithmetic progression
naira go up naira go down when we go learn our lesson
who be that bagger wey thing say him fit come from somewhere come stand for my section?
i no dey go club but you know say we gats teach am him lesson
man it’s a curse it’s a blessing
why?
why do we stay in depression?
too many young people out in the streets hustling jobs and they getting rejected
me and my n-gg-s we just want to dey alright but we being neglected
by politicians wey hold the money and the power they treat us so reckless
i think i have another question
i need some answers (ay)!!!!!
why are they k!lling the m-sses (ay)?!
why do they live in mansions (ay)?!
why do they steal our money and take it abroad to go and invest it (ay)?!
me i done tire recession dey
please oga pay me much pension (ay)!
i know the truth is bitter but i urge you to hear me out thank you for listening
كلمات أغنية عشوائية
- meo › meo – testarossa كلمات اغاني
- thc nld › thc (nld) – mijn hart (deel 2) كلمات اغاني
- swanning › swanning – lily of the valley كلمات اغاني
- base billions › base (billions) – лост (lost) (intro) كلمات اغاني
- sylo nozra › sylo nozra – bento box كلمات اغاني
- yuki matsuoka › yuki matsuoka – time pavement كلمات اغاني
- tarkov lee › tarkov lee – the last of us (english version) كلمات اغاني
- alastair mcdonald › alastair mcdonald – the barras كلمات اغاني
- pile jpn › pile (jpn) – 伝説のflare (densetsu no flare) (strings ver.) كلمات اغاني
- come play with me › come play with me – pam do do do boom كلمات اغاني