kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

froshking – guy like me كلمات اغاني

Loading...

oooo ooo oooh
oooo ooo ooooh
oooo ooo ooooh

amaka give me that one wey you give that guy that day
the way you rush when he calls, i wan make you do me the same way
i just wan make you dey fond of me
make i make your time dey fun with me

amaka give me one chance make i treat you like no other way

i know you said you want a guy with the vibe
and you don’t think i’m gonna be the guy you go like
but make you try dey with me girl tonight
make i show you the stuff i’m made, girl a chance

i know you said you want a guy with the vibe
and you don’t think i’m gonna bе the guy you go like
but make you try dеy with me girl tonight
make i show you the stuff i’m made, girl a chance

it’s hard to find a guy like me
cos all i ever do is try to be like me
i wan make you dey with me
when you see me come around, make you smile at me
it’s hard to find a guy like me
cos all this other guys, them be so not real
give me a chance i’ll be so lovely
you can put me on trial, girl i’m so passing

abeg e no go tell me noo oo ooh
no go tell me noo oo ooh

e go break my heart like e ooo oo ooh
like e ooo oo ooh

abeg e no go tell me noo oo ooh
no go tell me noo oo ooh

e go break my heart like e ooo oo ooh
like e ooo oo ooh

i say you’ll never find a guy like me
who’s gon rock your world, make it spin merry_go_round ferry’s wheel type sh__
one chance that’s all i ask
your love that’s all i desire

all them other guys want you but i need you
i’mma hold it down for you, shoot a n__ga for you
you ain’t gotta worry bout nothing
give you all my love, give you all my trust
i’ll change your world

i know you said you want a guy with the vibe (guy with the vibe)
and you don’t think i’m gonna be the guy you go like (guy you go like)
but make you try dey with me girl tonight (uuu uuu)
make i show you the stuff i’m made, girl a chance
(hmm yeah)

i know you said you want a guy with the vibe (guy with the vibe)
and you don’t think i’m gonna be the guy you go like (guy you go like)
but make you try dey with me girl tonight (ooo ooo)
make i show you the stuff i’m made, girl a chance

it’s hard to find a guy like me
cos all i ever do is try to be like me
i wan make you dey with me
when you see me come around, make you smile at me

it’s hard to find a guy like me
cos all this other guys, them be so not real
give me a chance i’ll be so lovely
you can put me on trial, girl i’m so passing

abeg e no go tell me noo oo ooh
no go tell me noo oo ooh

e go break my heart like e ooo oo ooh
like e ooo oo ooh
abeg e no go tell me noo oo ooh
no go tell me noo oo ooh

e go break my heart like e ooo oo ooh
like e ooo oo ooh

(uuuu uuu uu uu)
(uuuuu uuu uu uuuu uu)

(uuuu uuu uu uu)
(uuuuu uuu uu uuuu uu)

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...