kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

fq – cruise كلمات اغاني

Loading...

intro:
fq here
tba
kingzzy on the beat ye
let’s get it done

hook:
•giving up is a sin & you know
if you don’t know b4, now you know
many don come, many don go
who no go, no go know how e dey go

•zombie no be mermaid
mary k no be pancake
this life be like market
on how e dey go, you have to get senses

chorus:
•i dey live my life
the way i think it’s fine
yes i don’t deny
i know i’ll be alright

•so, wetin man go do
than to be feeling good
we only live once you know
so make we catch some cruisе
verse1:
•i dey livе my life on a low key
no bragging, no long story
man dey flex, man no kpoli
this life yeah n0body holy

•everybody wanna try2know me
young boi on the run for the money
all day, man pikin down praying
and i need god’s grace & glory

•patua, black rhymes warrido
i get it done anytime am in the mood
b4 you try putting me in your shoes
just know i gat brain, yes times two
fq level na times two

bridge:
•i shaa tell my friend kole werk
that big yansh girl make she twerk
everybody for the club don dey dance
we dey dance with the bad geng icholo deh

interlude:
•everybody gonna feel alright n_gga when i get it
when i pull up in my benz, y’all n_ggas gan feel me
if am chilling, you chilling, n_gga that’s what am saying
am not playing that’s why you see n_gga kept praying
hook:
•giving up is a sin & you know
if you don’t know b4, now you know
many don come, many don go
who no go, no go know how e dey go

chorus:
•i dey live my life
the way i think it’s fine
yes i don’t deny
i know i’ll be alright

•so, wetin man go do
than to be feeling good
we only live once you know
so make we catch some cruise

verse2:
•man dey on his own, dem tap me
i no do anything but dem hack me
dey grab my throat make e choke me
now manna still rise up nokachi

•men dem, where dem dey, make dem come through
if i talk say fem, dem go humble
na so i go dey dem go fumble
na boys dem be, fq na their uncle
bridge:
•i shaa tell my friend kole werk
that big yansh girl make she twerk
everybody for the club don dey dance
we dey dance with the bad geng icholo deh

chorus:
•i dey live my life
the way i think it’s fine
yes i don’t deny
i know i’ll be alright

•so, wetin man go do
than to be feeling good
we only live once you know
so make we catch some cruise

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...