kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

foodie kay – anything كلمات اغاني

Loading...

intro

ye ye
yeeeeeeeah
eh yeeeeeeeah
wason foodie kay

verse 1 (foodie kay)

i go buy fo you ose up imatt
en hand you the keys to me heart
this love nor bodi nor go part
kam make i gee you love potion
put you na bottle troway you na ocean
if na juju sef i dey gee you more
the money wey i get na fo take all
i dey go kabala fo go see baba
gewor mineh hedima mina felama
kam eat make you sidom nyamu jodor
chi kor yorneh yorneh wan ei botremu
all you need for do na fo kam back
for the diss wey i diss so you diss back
i go do anything just for get you
i go hold you lek egg protect you
ehh make i nor lie make i tell you
chorus (wazi)

baby anything for you
anything for you
i go do fo you
baby anything for you
you know say for you love me i nor play baby
anything fo you
anytime you call me i run go dey
baby anything for you

verse 2 (wazi)

wey i lonely girl na you i wan fo dey with
s_xy body na i wan fo play with
for other girls i nor get time
i just want get you time
baby kam close to me
boogie down fo me
baby kam close to me
slow wine fo me ye yeeeeeeeah

chorus (wazi)

anything for you
anything for you
i go do fo you
baby anything for you
you know say for you love me i nor play baby
anything fo you
anytime you call me i run go dey
baby anything for you
verse 3 (foodie kay)

i can’t let you go like kao en delvaquo
if you go na big big vacuum
me without you na big big sp_ce
perform the voodoo fo me sp_ce
abracadabra you na the matter
fine lek malater heng pa you matter
you na the one wey i wan fo wife
just fo you sake i dey take man life
take all you matter charge am na court
take all you water boil am na pot
cooking, the l!cking en the sucking
if you ask fo more i dey gee you more
just check the boy i dey wait fo you call
kam back home i dey miss
ehh make i nor lie make i tell you
ehh make i nor lie make i tell you

chorus (wazi)

baby anything for you
anything for you
i go do fo you
baby anything for you
you know say for you love me i nor play baby
anything fo you
anytime you call me i run go dey
baby anything for you

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...