flykid – konibaje كلمات اغاني
ooh yeh
o yeyeyeye yeye
it’s your boy flykid o
some people want make i wan chop make i come beg them
place wey i don leave make i come back there
but god he no go shame us
and money no go fail us
as i dey go up up dem dey pray make i shan wale o
but ori ade no dey dobale
but god he no go shame us
we no go stop to praise god
so i say halle hallelujah oh oh
ori mi ti sore o
mi o rogun sorry o
and i’m steady making money o
say halle hallelujah oh oh
ori mi ti sore o
mi o rogun sorry o
and i’m steady making money o
konibaje funwa
laye konibaje funwa
laye konibaje funwa
koda kanlo shogun kanlo gbaje funwa
konibaje funwa
laye konibaje funwa
laye konibaje funwa
koda kanlo shogun kanlo gbaje funwa o yeye
oya pause… wait a minute make i yarn you
if na by strength wetin i wan do
cos i no get power and i no get raba
but we no spoil person own our own sef e no go spoil
our own water sef go boil
we go still dey dey shout for joy o eh eh
so i say halle hallelujah oh oh
ori mi ti sore o
mi o rogun sorry o
and i’m steady making money o
say halle hallelujah oh oh
ori mi ti sore o
mi o rogun sorry o
and i’m steady making money o
konibaje funwa
laye konibaje funwa
laye konibaje funwa
koda kanlo shogun kanlo gbaje funwa
konibaje funwa
laye konibaje funwa
laye konibaje funwa
koda kanlo shogun kanlo gbaje funwa o yeye
it’s your flykid
and you know say we stand fit o yeye yeye
كلمات أغنية عشوائية
- hungry lights › hungry lights – demetrius كلمات اغاني
- reg mason › reg mason – iii كلمات اغاني
- futuryje › futuryje – śmierć كلمات اغاني
- kayef › kayef – herzschlag كلمات اغاني
- dandelion hands › dandelion hands – eat me out 2 كلمات اغاني
- kool keith › kool keith – spinning wheels كلمات اغاني
- avelino › avelino – belly of the beast كلمات اغاني
- steves j bryan › steves j. bryan – cup up booty low كلمات اغاني
- virus › vîrus – ouah l’bâtard ! كلمات اغاني
- detroit l o › detroit l-o – it ain’t enough كلمات اغاني