kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

flowi – small london كلمات اغاني

Loading...

intro
yungtrill on the beat
dem call me flowi

hook
oluwa bless my hustle
as i dey stretch my muscle
though i know say no be my muscle
make your blessings burst my bubble

verse 1
came in a night bus
all the way from port harcourt
all new beginnings…aii
so make bygones be bygones

early when mi wake up me i pray
give jah the glory say we see another day
bless up my mother for the star wey she make
fire burn the bombo and the people wey dey hate

hmmm
make sure you holla when you see me
hmmm
i’ll be catching flights with my real gees
hmmm
ever since i was a kid mi move like a boss cos mi know mi be a billy
dem tell me duro no
make i wait for my time i’ve been waiting for so long
even my charger don blow
i still dey dey grind gaan
lord i dey pray for

chorus
surulere
kori show me shege
nothing fit stop my shine
se o gbo mi
i go dey fine
cos i dey for

small london….hmmm
small london
small london….hmmm
small london…..yeah

verse 2
mama tell me patience
is a virtue you were made for greatness
in all you’re getting make you get sense
put your trust in god forget about the fake friends

turn my sepe to henny
e no go bad if i pull up in a bentley
shoutout to my people for the zanga
with hunger
we still dey ginger we swagger
hmmm
make sure you holla when you see me
hmmm
i’ve been jumping bikes with my real gees
hmmm
ever since i was a kid mi move like a boss cos mi know mi be a billy

i dey try live my life
hustle day and night see my brother no be chais
many things man see wey make water comot for eye
oluwa bless the boy no be today we don dey try

chorus
surulere
kori show me shege
nothing fit stop my shine
se o gbo mi
i go dey fine
cos i dey for

small london….ooh yeah
small london……ooh ooh ooh
small london….small london
small london…..yeeeeiii

hook
oluwa bless my hustle
as i dey stretch my muscle
though i know say no be my muscle
make your blessings burst my bubble
mama tell me patience
is a virtue you were made for greatness
in all you’re getting make you get sense
put your trust in god forget about the fake friends

chorus
surulere
kori show me shege
nothing fit stop my shine
se o gbo mi
i go dey fine
cos i dey for

surulere
kori show me shege
nothing fit stop my shine
se o gbo mi
i go dey fine
cos i dey for

small london
small london
small london
small london

outro
see i dey for
small london
if you’re looking for me
small london
yeah!

yungtrill on the beat!

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...