kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

flexy w – stamina كلمات اغاني

Loading...

ki lo so fun won
oh oh oh oh
oh oh oh oh
oh oh oh oh oh

ki lo so fun won
sey i be your boo be your baby
na only me dey drive you crazy
no license girl i drive you crazy
my ore mi
i’m wanting your company
sweet loving and hamony
you’ve got me on one knee baby
make i cover you like umbrella
me i no get stamina
shakara make dem envy you
girl you be the rhythm and the vibe oh
stamina
i no get stamina ah
your love give me overdose
and i’m wanting your love

give me vibe
give me vibes oh eh
your love ga egbu mmadu oh eh
carry me dey go oh eh
place wey me i no know oh eh
i go wait
even when you sleep i’m awake
order anything i go pay
the money too long dangote (dangote)

make i cover you like umbrella
me i no get stamina
shakara make dem envy you
girl you be the rhythm and the vibe oh
stamina
i no get stamina ah
your love give me overdose
and i’m wanting your loving
you rock my world
and all the pain seem to go away
when you are here with me
my cherie koko make we snap photo
nkemjika enter my motor
i no go let another wear your polo
my overdose na only you make me kolo

make i cover you like umbrella
me i no get stamina
shakara make dem envy you
girl you be the rhythm and the vibe oh
stamina
i no get stamina ah
your love give me overdose
and am wanting loving
(your loving yeah)
girl i’m wanting your love
love oh
love oh
oh oooh
thank you for having me
aiiiyiii

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...