kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

fiziedeen – mirror كلمات اغاني

Loading...

next time when person ask you wetin you dey feel like sef
who you be
no shout too much
just tell them

na the mirror wey dey for wall, tell me say i’m badder than all of y’all
na the mirror wey dey for wall, tell me say some na flash but my own na call
na the mirror wey dey for wall, tell me say loke loke, i no go fall
na the mirror wey dey for wall

ahn, the matter no be as una dey think am
and the dream e no easy to believe am
upcoming artistes everywhere so why you
feel say the fruit of your labour go deliver
how your village people go let you prosper
and to let things dey happen as you talk am
there are so many questions wey man pikin no even fit to answer
eih, but the mirror wey dey for wall, tell me say turn up omo, turn down for what?
all the people wey dey hustle to make am, and make am, shey dem get 2 heads or what?
remember guinness say theres a drop of greatness in every man but your own full the cup
you are made for the stars you will shine in the cloud
you’re designer you’re zara loius vitton
eihhh mirror wey dey for wall, tell me say i’m badder than all of y’all
woohh na the mirror wey dey for wall, tell me say some na flash but my own na call
eeeeee na the mirror wey dey for wall, tell me say loke loke, i no go fall
uhhh na the mirror wey dey for wall
na the mirror wey dey for wall
go ahead and sing it with me
na the mirror wey dey for wall, tell me say i’m badder than all of y’all
na the mirror wey dey for wall, tell me say some na flash but my own na call
na the mirror wey dey for wall, tell me say loke loke, i no go fall
na the mirror wey dey for wall
na the mirror wey dey for wall

first of all i am blessed mehn i’m not lucky
and its not my intention to sound c_cky
feels like all the while i served the many faced god
cos i tell you mehn a boy was n0body
but time na amebo e go surely tell
them been tell me say bobo you no fit sell
right now i be like tomatoes my guy i’m sorry if you no get pepper we no fit blend
and we no fit jell if you know me well
i’m a bull i’m a lion i no dey fear
so just point me to the throne na be heir
who knows maybe i go give you ten percent
many men, shall fall if you cross my lane
50cent no go fit to cure the pain
so its best if you watch what you say to me
if you jonse you go hear from my bro na the man in the mirror
the mirror wey dey for wall, tell me say i’m badder than all of y’all
woohh na the mirror wey dey for wall, tell me say some na flash but my own na call
eeeeee na the mirror wey dey for wall, tell me say loke loke, i no go fall
uhhh na the mirror wey dey for wall
na the mirror wey dey for wall
go ahead and sing it with me
na the mirror wey dey for wall, tell me say i’m badder than all of y’all
na the mirror wey dey for wall, tell me say some na flash but my own na call
na the mirror wey dey for wall, tell me say loke loke, i no go fall
na the mirror wey dey for wall
na the mirror wey dey for wall

but sometimes gaan, the man in the mirror dey tire too
i say sometimes gaan, the man in the mirror need fire too
cos the man in the man in the mirror na person too
he gets fed up and then loses patience too
at those times when you no fit believe in yourself
you need people wey dey believe in you
so my shout goes out, to everyone out there who has ever said a thing or two
to encourage the boy to ginger if you f_ck with me mehn i f_ck with you
i just wanna thanks to family and friends i know that you love me, i love you too
so i do this for you, i do this for me do this for the man in the mirror too

eiihh mirror wey dey for wall, tell me say i’m badder than all of y’all
woohh na the mirror wey dey for wall, tell me say some na flash but my own na call
eeeeee na the mirror wey dey for wall, tell me say loke loke, i no go fall
uhhh na the mirror wey dey for wall
na the mirror wey dey for wall
go ahead and sing it with me
na the mirror wey dey for wall, tell me say i’m badder than all of y’all
na the mirror wey dey for wall, tell me say some na flash but my own na call
na the mirror wey dey for wall, tell me say loke loke, i no go fall
na the mirror wey dey for wall
na the mirror wey dey for wall
na the mirror wey dey for wall
some na flash but my own na call
fiziedeen
mehn i’m badder than all of yáll

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...