kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

fiziedeen – hennything كلمات اغاني

Loading...

intro
eihhhhhhhhhhh!
guys how far na?
its the boy fiziedeen
about to tell you a story real quick mehn!
austinaija wassup? hehehe
alright guys, just sit back relax, you know
enjoy yourselves mehn
yeah!
alright

bridge
so when henny in the system, hennything can happen
one shot two shot mehn your eye go sharpen
i say when henny in the system, hennything can happen
thumbs up, pinky, you go start to shaku
alright let’s go

verse 1
once upon a friday night i been dey with my guys
we go falz experience and the concert was tight
but it ended too soon, boys still in mood
the night is still young make we find somewhere to groove
austin say e know my type, e know wetin i dey like
say e get this club for vi wey go surely blow my mind
the name na silverfox, no need for plenty talk
e say e no too far patapata 1k drop
as we enter the place boy i had to hide my face
because all the girls no wear cloth e come be like them dey craze
e come be like i be faze, kolomental was the case
voice inside my head e hala today na today
so we sat down but boy i was irritated
see men dey waste money in the name of being wasted
shey una no get parents? and for the girls i know say them gats dey wear less but why totally naked?
me and dan we never enter strip club before o
na so our eye dey pop, e nearly fall commot
them no call us to bar, we no even study law
but na so we start to judge, our mouths just dey run

bridge
but when henny in the system, hennything can happen
(ehh hennything can happen)
one shot two shot mehn your eye go sharpen
(ahh your eye go sharpen)
i say when henny in the system, hennything can happen
(ehh hennything can happen)
thumbs up, pinky, you go start to shaku
(ahh you go start to shaku)

chorus
middle finger in the air, don’t judge me
(don’t judge don’t judge me o, don’t judge don’t judge me o, ehh)
na spoil we spoil, we no dey k!ll person
(no we no dey k!ll person o, no we no dey k!ll person o, ehh)
jim iyke with the love, otedola with the money
(otedola with the money o, otedola with the money o, eh)
and if you leave your girl with us, charly sorry
(charly your name e be sorry o, see your name e be sorry o, eh)

one more time

verse 2
man like austin! man on a mission
man wey know say e no come to watch television
before n0body said jack, e don dey collect lap dance
she dey give e dey take, e say warri no dey take last
e cut me eye, e give gimme fist pump
e tell me say make i sit down dey do like say na me k!ll jesus
and woske orobokibo
them say something must k!ll a man and na that same thing we dey live for
meanwhile hennessy ti wo body
and body don begin dey feel like to dey want to dey gum body
and all the colours don dey look brighter
then the music don dey begin to dey sound like we dey choir
small time dan tell me say e wan go p_ss
e tell me say e no go tey make i keep him seat
na so i sit down i dey wait, e reach 10 minutes
so i say make i check upstairs, see as e dey be
na so i take go jam my guy dey collect lap dance
and it was then it dawned on me say i dey carry last
na so i rush go take position fast fast
aunty that thing your friend dey do for dan me sef i want am

bridge
cos when henny in the system, hennything can happen
(ehh hennything can happen)
one shot two shot mehn your eye go sharpen
(ahh your eye go sharpen)
i say when henny in the system, hennything can happen
(ehh hennything can happen)
thumbs up, pinky, you go start to shaku
(ahh you go start to shaku)
chorus
middle finger in the air, don’t judge me
(don’t judge don’t judge me o, don’t judge don’t judge me o, ehh)
na spoil we spoil, we no dey k!ll person
(no we no dey k!ll person o, no we no dey k!ll person o, ehh)
jim iyke with the love, otedola with the money
(otedola with the money o, otedola with the money o, eh)
and if you leave your girl with us, charly sorry
(charly your name e be sorry o, see your name e be sorry o, eh)

one more time
middle finger in the air, don’t judge me
(don’t judge don’t judge me o, don’t judge don’t judge me o, ehh)
na spoil we spoil, we no dey k!ll person
(no we no dey k!ll person o, no we no dey k!ll person o, ehh)
jim iyke with the love, otedola with the money
(otedola with the money o, otedola with the money o, eh)
and if you leave your girl with us, mtcheew thoughts and prayers my brother
(charly your name e be sorry o, see your name e be sorry o, eh)

outro
yeah, so we’re back at the hotel and
austin looks up to me and dan and
with the saddest voice he could muster up
he says
“i don spend all my money on frivolities”
hahahahahahahahaahahahahahahaha

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...