feezyana – my side كلمات اغاني
heyyo, not ah likkle vibe
big batty girl say you bad oo
shoot your shot like a rambo
and you know as e dey go
ama set you free like a jango
shey you go dey my side oo
abi make i come your side
we go vibe all night
see i wanna make you mine
shey you go dey my side oo
abi make i come your side
we go vibe all night
see i wanna make you mine
ah say look into my eyes o
see your back like a cargo
you can come and chill in my bando
fine sweet girl eminado
wetin you carry opor gan
i jus wanna give you all my ripe pawpaw
iwo nikan mofe mari non stop
tie me for one corner like a crop top
mih so fresh and you know me bad like that
naughty gyal make that booty bounce like that
and you know i’m a mood
dem shudda know not ah likkle vibe like that
big batty girl say you bad oo
shoot your shot like a rambo
and you know as e dey go
ama set you free like a jango
shey you go dey my side oo
abi make i come your side
we go vibe all night
see i wanna make you mine
shey you go dey my side oo
abi make i come your side
we go vibe all night
see i wanna make you mine
me so fresh, me so fresh fresh fresh like that
naughty girl make tha booty bounce like that
كلمات أغنية عشوائية
- rebecca st james › rebecca st james – lord you’re beautiful كلمات اغاني
- rebecca st james › rebecca st james – love to love you كلمات اغاني
- rebecca st james › rebecca st james – more than the watchmen كلمات اغاني
- rebecca st james › rebecca st james – o holy night كلمات اغاني
- rebecca st james › rebecca st james – o come all ye faithful كلمات اغاني
- rebecca st james › rebecca st james – one كلمات اغاني
- rebecca st james › rebecca st james – quiet you with my love كلمات اغاني
- rebecca st james › rebecca st james – silent night كلمات اغاني
- rebecca st james › rebecca st james – song of love كلمات اغاني
- rebecca st james › rebecca st james – speak to me كلمات اغاني